Normalize This (feat. Jah Cofap)
Francis Lans
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Ar go enter you gate With thanksgiving Ar go go na you court With boku praising Ar go gi you me praise ar nor go lazy Cuz na you gimme this sound For tell you tenki Despite the storms Ar go normalize this All the pains, all the rage Gi you proper praises Nor go faint, nor go fraid Ar go normalize this All mi days, every race Ar go tell about this You nor ever fall my hand Tell me wetin make Ar go fold my hand Ar nor see wetin go make Ar go fall by hand Cuz you mind na the mind Wey lead my mind ohh Say me ar go normalise this Go around the world Gie you proper praises oh Ar go gie you proper praises Go around the world Ar go talk about this oh Dem nuh Sabi dance Ttiday we go learn Dem Tiday fire pan d wicked man Dem Tiday blessing fall so open hand Dem Wo me praise God You see me God disarm Dem You kin use foot you kin use you hand Dem Nuh timap lekeh say dis na anthem If d chair Dem disturb position Dem We nuh care if something wrong With d fan Dem I say A, Normalize dis Na so me dey Me ah nuh dey hide dis Prai... Praise God nobody silence Da...dance tey me body vibrate Say me ar go normalise this Go around the world Gie you proper praises oh Ar go gie you proper praises Go around the world Ar go talk about this oh Ar wan gie you crazy love Ar wanna go around Talk about your Love The love wey dey make man die pan cross I just wanna praise you Lord at ay ay
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Emmanuel Jah, Francis Lansana
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Normalize This (feat. Jah Cofap) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5897822/Francis+Lans/Normalize+This+%28feat.+Jah+Cofap%29>.
Discuss the Normalize This (feat. Jah Cofap) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In