Stress (feat. Rehab & Mo'Brek)

Mr Ebuks

0 fans

Mr Ebuks


4:00
10 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ebuksofficial
Heeeyeee
I love the things that you do
You put me up in the mood
All for love what i go do
Chasing my dreams
Chasing my revenue
Dem think say me i be newbie huh
What else you wan see
Look deeper look you go see
That what its seems
Shebi you wan diss
I put in all of my best
Am leaving the rest
Now you come dey vex
Shey i look like that your ex
Wey no dey dress well
Ogbeni flex
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me now
No come dey stress
No come dey stress me
Hey i pull up from the benz
What's my offence
Why you come here dey vex
Shey i look like that your ex
Wey you dey like to dey stress
Me no dey vex
Just no dey text
Leaking the news all to the press
Think say me i go dey depressed
No big deal can't be oppressed
Niggas know say i be the best
Leading the race no one contest
Try to test me you better get sense
Try to test me, what's the essence
Killing the beat it's a dead sentence
Men around me, me i get defense
Try to touch me, you go face the consequence
Gbege don set, omo guys don ex
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me now
No come dey stress
No come dey stress me
Right now everything i love dey expensive
All the girls wey i dey send text no dey text me
What of guys wey i dey call friends, no dey send me
If to say i get money, this people dey no for they stress me
Well i love myself, i no go kill myself by myself
That's a free ticket to hell
If i say make i beg, money be like hiv
Anybody wey you ask no dey get
Na this kin tin wey dey tire me o
If i dey lie, thunder fire me o
If you dey get bros make you wire me o
The street is stuff and tiring o
That is why i dey do my best, to be the best
And left the rest for God to dey bless my nigga
So no come dey stress my nigga
We bigger, we eager
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me now
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me
Is all for the benz
And all for the bentley
No come dey stress
No come dey stress me now
Am rocking the prada, gucci, versace, you know and givenchy
See i be busy chasing paper up
Tryna do business that put my sleaves up
For all this blessings i thank God
Say boys no go ever fit go bankrupt
Now we rocking the money
Cause we all be balling
See i gat niggas up in babcock
My ex said i made it, i made it, i made it
She pull up my house in a tank top
If it's ain't for the money
I can be unreacheable
No come dey stress me
See these days me i tire tire
I go need make your chic undress me
24/7 We be balling right
Tryna put my bitches put on the light
Ogbeni owo ni koko mi o wan bi bayi sere
My brother we no dey fight
So many bitches around me
So you shouldn't worry about me
I pull up in benz, ain't no offense
You know the rest, No come dey
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me
No come dey stress
No come dey stress me now
No come dey stress
No come dey stress me
Hit o
Ebuksofficial
Rehab by the way
They call me they call me mobrek

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Mr Ebuks, Chukwuebuka Chukwuemeka

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Stress (feat. Rehab & Mo'Brek) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Stress (feat. Rehab & Mo'Brek) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5650695/Mr+Ebuks/Stress+%28feat.+Rehab+%26+Mo%27Brek%29>.

    Missing lyrics by Mr Ebuks?

    Know any other songs by Mr Ebuks? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Stress (feat. Rehab & Mo'Brek)

    194
    54     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Karla
    B Rosa
    C Camila
    D Maria

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mr Ebuks tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!