sweet love sweet

Ozzy~di

0 fans

Ozzy~di


3:01

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yaramencheche
When I dey always see this girl she just dey do one corner ohh
When I dey always check naso she always dey do am ehh
When I dey always see am ohh

Naso i see this girl for one corner (One corner)
The girl tell me say she wan do one corner (One corner)
Naso i see this girl for one corner (One corner)
The girl tell me say she wan do one corner (One corner)

Naso i nack am one (Nack am one)
Naso i nack am two (Nack am two)
The third time she say she no dey do again mosope mogbe ohh
Wetin dis kind love man dey do everytime ohhh

I say omo sweet love sweet (In too sweet)
I say omo sweet love sweet (In too sweet)
I say omo sweet love sweet (In too sweet)
I say omo sweet love sweet

Wetin dis kind love wey man dey do everytime (Everytime)
Wey no like to dey freak anybody again oh (Everybody again)
Naso the gal come my corner for one corner
Naso i tell am say wetin dis kind love we just dey do ohh

I say omo sweet love sweet (In too sweet)
I say omo sweet love sweet (In too sweet)
I say omo sweet love sweet (In too sweet)
I say omo sweet love sweet ehh (In too sweet)
I say omo sweet love sweet ahh (In too sweet)
I say omo sweet love sweet ehhh (In too sweet)
I say omo sweet love sweet ahhh (In too sweet)
I say omo sweet love sweet

I say omo sweet love sweet ohh (Is too sweet)
I can see it is too sweet ohh (Is too sweet)
When we are together is too sweet ohh (Is too sweet)
Can we be together? is too sweet ohh (Is too sweet)

Naso I nack am one (Nack am one)
I say omo sweet love sweet (In too sweet)
Naso I nack am two (Nack am two)
I say omo sweet love sweet (In too sweet)
Naso I nack am one (Nack am one)
I say omo sweet love sweet (In too sweet)
Naso I nack am two (Nack am two)

I say Omo sweet love sweet

Yaramencheche

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Osiriamhe Idaewor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the sweet love sweet Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "sweet love sweet Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5641946/Ozzy%7Edi/sweet+love+sweet>.

    Missing lyrics by Ozzy~di?

    Know any other songs by Ozzy~di? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest number of artists who were featured in a song?
    A 20
    B 30
    C 10
    D 25

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ozzy~di tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!