Diaries Of The Stunner 1 (Freestyle)

Amofastunner

0 fans

Amofastunner


2:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

"Diaries Of The Stunner, welcome to greatness"
Them misunderstand we, show we no love, where I'm from people no dey barb if ghetto Boy make am
Nobody believes in owners, if you like, take am
I chanced on my mum one 3AM, na oosu, the woman be stressed, can't stay calm
So you see I can't waste time joking, I pray then I claim am
Y'ani abre so we no dey sleep much, no lie, no fit make chances pass by
Some place them dey fit dey sack we, some place if I enter norr I be star guy
All you do is spread hate and I don't barb why
Days wey e dey me, no stress, days wey I make broke, Ama want Starbites
Love to the fans, moy3 dope ones
I drop 2, 3, then I ghost once
Down here them no give we no chance
If you start act funny, me then you no get plans
We no fit pretend, so just keep a distance
No be sey we no dey fear, listen this for instance
Them lef we oG the road sey make we roam free
Where I'm from my people no dey
Get the loving that they need, obiaa be greedy
Them no dey need we
So we just watch what we dey do, we no dey no see nobody
Mad Love to the ones we lose, surely go meet you up there if our day come
Rest well good sis Darkoa, I never dey get how this life dey fam
God knows best so we praise Him, mama said keep those friends from day one
Atamfo no like to dey see we smile so I fake frown everytime they come
Bro we vex and it's high time
I no really watch your standards, I just dey live free by a good guideline
Nyame adom we no dey lack, we dey lie fine
The team say if we just continue do this, soon time we no go be sidelined
Them lef we on the road sey make we roam free
Where I'm from my people no dey
Get the loving that they need, obiaa be greedy
Them no dey need we
So we just watch what we dey do, we no dey no see nobody

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Kwabena Joehene

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Diaries Of The Stunner 1 (Freestyle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Diaries Of The Stunner 1 (Freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5555304/Amofastunner/Diaries+Of+The+Stunner+1+%28Freestyle%29>.

    Missing lyrics by Amofastunner?

    Know any other songs by Amofastunner? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Diaries Of The Stunner 1 (Freestyle)

    54
    12     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which the Alan Parsons Project member sings their 1982 biggest hit single: "Old and Wise"?
    A Elmer Gantry
    B Colin Blunstone
    C David Paton
    D Eric Woolfson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Amofastunner tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!