Show Go Spoil

Fozter

0 fans

Fozter


3:43

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah
Yo Pops
Nico on the beat
My name is Fozter
Yeah
Nico on the beat bitch
Yeah, Yeah yeah, yeah
K.Bean.Zer

I'll leave it up to you to spoil show today
You sabi say you no sabi code shey
I sabi say you ma, you no know the way
I'll leave it up to you to spoil show today ehhh

Show Go Spoil (Whoo) 
Plan go cast
Show Go spoil
Back to back
Show Go spoil
Plan go cast 
You na boy 
You no be man

Looking outside of the window, the party's already prepared and the people are here
It's gonna be one heck of an event and we're as dope as it gets, there's no reason to Fear
Liquor is mixed and the mixture is thick, so invigorating, that is even the smell
The whole thing is perfect, the music, the batches, the DJ, the lights and the friggin Effects
Then I just looked at the gate
This nigga dy there dy wait
Should I let him in? The nigga dy cast but sometimes me and him dy relate
I got the gates unlocked
But sha he gats comport eh
Or I go make am comot and the guys wey dy around go nack am on top
He talk say "No worries, I gatchu"
I say "No be talk, na the action"
He come dy ask me I no trust am again? Say that thing na just a one time outcome
I come dy perform, everything was on point and I dy watch the people go crazy
And within a minute of drinking the Heineken, my guy dy misdo already eh

Show Go Spoil (Show Go Spoil) 
Plan go cast hey 
Show Go spoil
Back to back
Show Go spoil
Plan go cast 
You na boy 
You no be man

Four niggas don dy ex
Say my guy dy talk nonsense 
And the men of peace no fit hold their peace
See my guy Tobias dy vex
No be say na Hennessey, na just one bottle of heineken the guy dy freestyle on
This nigga dy fall hand, mehn we wan control am, this nigga come pull out the iron
All man come dy scatter, bottles just dy shatter
The ones wey no know dy ask "what is the matter?"
Mehn I no invite am, I no like his pattern
This nigga dy f*ck up too much, he be caster
I just lie down for floor
Babe wey dy run come march my jaw
The nigga come go shoot the whore
(Ayy! Another day gone) 
She come go scream in response 
That means she no die, I dy thank God
E dy nack 12 for the clock
Ndi eke come dy knock for the door
All man relax come dress
Even the chick wey them shoot for the leg
Everyone be like say we dy conference
Except for which nigga, just take a guess, just take a guess

I'll leave it up to you to spoil show today
You sabi say you no sabi code shey?
I sabi say you ma, you no know the way (Show Go Spoil)
I'll leave it up to you to spoil show (I dy tell you!)
Ayy

Show Go Spoil (Show Go Spoil) 
Plan go cast (Plan go hey!) 
Show Go spoil (Show Go what?) 
Back to back
Show Go spoil
Plan go cast 
You na boy 
You no be man

Police just dy hala, this nigga dy para, I know say we dy for wahala
The guy just dy mad and mehn I swear to Allah, this nigga come pull out his kala
But them no come for play, see as them disengage, and make the guy respect im age
From the top of the stage to the back of the station, ndi eke dy take my image
Them dy yarn me make I drop card
"Ermm my ATM is lost sir. 
I think I misplaced it back at the club, but I swear to God I am not immoral" 
They searched me down to my boxers
Cuz I no get money mehn I chop slap
Now I dy drop bars from behind bars, because I no fit to drop bar ehh

Show Go Spoil 
Back to back hey 
Show Go Spoil 
Back to back hey 
Show Go spoil 
Back to back hey
Show Go spoil 
Back to back hey 
Show Go spoil
Hey
Show Go spoil 
Hey
Show Go spoil
Show Go spoil 
Yeah
Show yeah
Spoil yeah
Yo Pops
My name is Fozter

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Foster Chima

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Show Go Spoil Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Show Go Spoil Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5461657/Fozter/Show+Go+Spoil>.

    Missing lyrics by Fozter?

    Know any other songs by Fozter? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Show Go Spoil

    50
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following artists has a song with the title: "I Want You", except...
    A Teza Sumendra
    B Gracie Abrams
    C Chris Christian
    D Elvis Costello

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fozter tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!