God no Go Shame Us

Ripe Kid

0 fans

Ripe Kid


2:20
11 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ayiii
Is ibee on this one
Money
Money must confess
Oluwa show your mercy
We dey pray for money
We no dey sleep day and night
Oluwa we want TO make the money
Oluwa show your mercy
We dey pray for money
We no dey sleep day and night
Oluwa we want TO make the money
God no go shame us E no go shame Us
God no go shame us e no go shame us
E no go fail us God no go shame us
E no go shame usE no go fail us
God no go shame us E no go shame Us
God no go shame us e no go shame Us
God no go shame E no go shame us
We go famous
Every part of the world
They go hear us
We dey go far to the extend
Wey even our village people
No fit find us
Back then
Dey no gree hype us
We go post picture
Dey no gree like post
Now kon
Dey want come near us
E no go work
Oga you no fit find us
For your mind say i no fit
Make am nah
Between me and you now
Who dey fake am now
Check am now
Even your girl dey follow
Me talk she dey disturb for
Instgram
God no go shame us E no go shame Us
God no go shame us e no go shame Us
E no go fail us God no go shame us
E no go shame usE no go fail us
God no go shame us E no go shame Us
God no go shame us e no go shame Us
God no go shame us e no go shame
E no go fail us r no go fails
You too you go make am nah na just To walk na just to Pray harder
Wake up you have to make cash nah
That your n*gger there you have to Shame am nah
You too you go make am nah na just To walk na just to Pray harder
Wake up you have to make cash nah
That your n*gger there you have to Shame am nah
God no go shame us E no go shame Us
God no go shame you e no go shame Me
E no go fail us e no go shame us
God no go shame us E no go fail us Wo
God no go shame us E no go shame Us
God no go shame us E no go fail us
God no go no go no go shamee kenkeneken kerenke ayiii

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: adamu muhammed

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the God no Go Shame Us Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "God no Go Shame Us Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5359927/Ripe+Kid/God+no+Go+Shame+Us>.

    Missing lyrics by Ripe Kid?

    Know any other songs by Ripe Kid? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    God no Go Shame Us

    87
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the hometown of the Queen group?
    A Manchester
    B Southampton
    C London
    D Liverpool

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ripe Kid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!