Legacy

Shugar Powers

0 fans

Shugar Powers


3:15

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oh nah nah
Oh nah nah
Oh nah nah
Oh nah nah Yea Eh

Fantacy
You dey boost me wella
You be my energy
You're the song to my soul soul
You be my harmony
Omo mi toh shey dada
Love me Jejeli
Holla Holla Holla

Our love go be Legacy
E go dey go down for history
Nobody go stop our chemistry
And if they try ham oh
Dem go see ham i say
Legacy
E go dey go down for history
Nobody go stop our chemistry
Today na the day wey i go let you know say

I'm with you baby
I'm in love with you baby
Say you already know that Mister Shugar here
Is in love with you baby
Baby Baby
Like the way you dey drive me crazy
You already know that Mister shugar here
Is in love with you baby

I love it when you call me sweetheart 
When you call me sweetheart oh
When i woke up in the morning
You are the one i wanna see 
Wanna see Yea

Our love go be Wantin tin 
We go dey born Twin Twin
Everywhere Stew, Everywhere stew
Like Ata Din din din
Uwonma bia kele
Ujuma bia kele o
Uwonma bia kele
Uwonma Uwonma Uwonma 
Oh nah nah
Oh nah nah
Oh nah nah
Oh nah nah Yea Ah
Your love has been the one 
Wey dey make my heart dey Beat o
Omo you dey do something
I won make you feel something
Cos we go do something Eh

Legacy
E go dey go down for history
Nobody go stop our chemistry
And if they try ham oh
Dem go see ham i say
Legacy
E go dey go down for history
Nobody go stop our chemistry
And if they try ham oh
Dem go see ham i say

I'm with you baby
I'm in love with you baby
Say you already know that Mister Shugar here
Is in love with you baby
Baby Baby
Like the way you dey drive me crazy
You already know that Mister shugar here
Is in love with you baby

I'm with you baby
I'm in love with you baby
Say you already know that Mister Shugar here
Is in love with you baby
Baby Baby
Like the way you dey drive me crazy
You already know that Mister shugar here
Is in love with you baby

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Emmanuel Powers

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Legacy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Legacy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5150575/Shugar+Powers/Legacy>.

    Missing lyrics by Shugar Powers?

    Know any other songs by Shugar Powers? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Legacy

    13,583
    26     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the famous French song 'Sur La Lune'?
    A Bigflo & Oli
    B Hoshi
    C M. Pokora
    D Julien Doré

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shugar Powers tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Legacy

    »