Elevate (feat. Love Isreal & Kingsupremez)
SB Crux
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Omo this time We dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate Omo this time Ee dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate They be dey talk say Me I nor go elevate But right now One time me I dey felarate Wetin man talk when God nor fit rearrange Steady grind no time for Me to hesitant Real talk stay real And e go loud o Me an on a new wave Me I dey soft o Back then nobody Wan see our face o Right now Oluwa Don see our face o Omo this time We dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate Omo this time We dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate Omo we don come We dey elevate We going higher Mehn we modulate Oluwa shine his light on me The grace of Jehovah Leading me to my place With God's favour on my side Criticism nor dey bother me o Enemies are under me Oluwa's hand is over me o When God is on your side Things go soft lass lass The blessings of the lord Makes a man Nor be by who sabi pass Make them dey one corner They laugh us We don waka pass All eyes on Jehovah If road block Na him be our by pass Omo this time We dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate Omo this time We dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate Omo this time We don come back Omo no time to They check time First to finish Nor be him They carry first Omo awon celibate Mo ti wakpa celibrate Cheers to the King The streets must to favour Me I nor sabi press o Money go still follow me Stand for what you believe in Do your best e must pay you Make them laugh if they want to Omo this time We dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate Omo this time We dey celebrate Omo this time We dey elevate Omo no time to They carry face o Jubilate
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Elevate (feat. Love Isreal & Kingsupremez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5114959/SB+Crux/Elevate+%28feat.+Love+Isreal+%26+Kingsupremez%29>.
Discuss the Elevate (feat. Love Isreal & Kingsupremez) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In