Grace (feat. Djafokenzo, Marxii & Tumi)

Djafokenzo

0 fans

Djafokenzo


3:06

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Muuuurrrdddaaaaa
Oh yeah
Dj Afokenzo, sir millianna
Yeah
Killa man, killa man, killa man
Killa man see, killa man, killa man die eh
See one day I go pull up for the function
People go yapa till the junction
If Dem know say marxiimilli don come
dem go wait for me for junction
When we pop e go loud no be pop corn
And we go do this till the long run oh
And if dem try to set the boy up
Dem go hear from the mighty creator na
See I pray for grace, favor & mercy from the almighty
Anywhere I go make e stand by me
Far and near make e cover me
Aii chai
Aii chai
Cuz Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad Don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
Kill a man die eh eh yeah eh
This life wey me I come o
I Dey do my thing no be by force o
Chop all the money wey I want ooooooo
Yea yea
Chop life geng issa must o
Pull up in rarri issa must o
Getting money money issa must ooooooo
Baba God abeg
When I pull up for the junction all my people know say Tumi don come
All my niggz at your function
Say you don know said it’s hot hot
When I pull up for your function all my people know say Tumi don come all my niggaz pull up for your function say you don know said it’s hot hot yeaaaaa
See I pray for grace, favor & mercy from the almighty
Anywhere I go make e stand by me
Far and near make e cover me
Aii chai
Cuz Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad Don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
Kill a man die eh eh yeah eh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Celestina Onah, Muyiwa Adekola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Grace (feat. Djafokenzo, Marxii & Tumi) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Grace (feat. Djafokenzo, Marxii & Tumi) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5060251/Djafokenzo/Grace+%28feat.+Djafokenzo%2C+Marxii+%26+Tumi%29>.

    Missing lyrics by Djafokenzo?

    Know any other songs by Djafokenzo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Grace (feat. Djafokenzo, Marxii & Tumi)

    1,955
    37     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Ivy Adara's first single is called?
    A Pleasure
    B Famous
    C Callgirl
    D Rebels

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Djafokenzo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!