Only Your Lips

Justice Toosleek

0 fans

Justice Toosleek


2:16

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

When you kiss me
The butterflies wey dey for this earth they tease me
Cos girl you please me
So it is risky
For any girl to come say she wan drag me with you baby
Cos na only your love wey dey hungry me o
From morning till the evening io
And if you no be mami water then e no dey exist
Ofure see Ofure
Na me and you go dey
Si-re ni ima zi ilolo
I no go use you play
Ofure ofure o
Na me and you go dey
Si-re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
Only your lips
Your lips
All I wanna kiss
Only your lips
Your lips
All I wanna kiss
Only your lips your lips
All I wanna kiss
Only your lips
I wanna Kiss girl
Every day
Beautiful Beautiful
How you smile at me
My number 1 fan you are
So twinkle pretty star
And I go chase you up and down o go crazy o
Wetin be that wey I no go do for baby o
My honey wey dey give me sugar
Wetin I go do without you girl?
I just wanna spend forever kissing your lips o
Ofure ofure o
Na me and you go dey
Si-re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
Only your lips
Your lips
All I wanna kiss
Only your lips
Your lips
All I wanna kiss
Only your lips your lips
All I wanna kiss
Only your lips
I wanna Kiss girl
Every day

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Justice Aiyegbenin

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Only Your Lips Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Only Your Lips Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4985594/Justice+Toosleek/Only+Your+Lips>.

    Missing lyrics by Justice Toosleek?

    Know any other songs by Justice Toosleek? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Only Your Lips

    475
    54     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was David Bowie’s real surname?
    A James
    B Jones
    C Julian
    D Jermey

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Justice Toosleek tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!