Hold Me Down
The Vots
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Hold me down... Why you dey hold me down... Why dem dey hold me down Why dem dey hold me down Why dem dey hold me down Dey cannot hold me down I say bad man comot for road Ar don come again I carry fire come this time Enemy dem try to stop me down Try to burn me down... Me ar cover by the blood of jesus Enemy dem try me fire we go Burn dem Me nor send you anything you plan to say Hold me down They wanna hold me down They wanna make me cry They wanna mek me fall Me ar cover by the blood of jesus Enemy wey try me fire go Burn dem... Fire burn dem down Bad mind people fire burn dem down People wey dae plan for me burn dem down, people wey dey plan for me Burn dem down Am back again this year 2020 More more blessing... All my niggas dem dey celebrate me All my niggas dem go jubilate me Ar cover by the blood You cover by the blood We cover by the blood of jesus Any mother fucker wey wan try Dem go sink, we go pray, we go burn Dem down The steping down the fire Fire burn dem Give me the fire The steping down the fire Fire burn dem down Give me the fire The steping down the fire Fire fire fire Give me the fire Fire burn dem down The steping down the fire Give me the Fire Fire go burn dem People wey nor wan my progress Fire wey dey burn dem Fire go burn dem Bad mind people wey nor wan mek we see this year Fire go burn dem 2020 We must to mek am this year Fire go burn dem Bad mind wey nor wan mek we see this year ar say Why you wanna hurt me, holy ghost fire keep on burning I wann take it on the low key, why you wanna hurt me I never really wanna talk about this holy ghost fire keep on burning... Why you wanna hurt me, holy ghost fire keep on burning I wann take it on the low key, why you wanna hurt me I never really wanna talk about this holy ghost fire keep on burning Hooooo... Burn dem fire go burn dem down Enemy fire go burn dem down Fire go burn dem Dey people wey nor fire go burn dem down They want to kill me fire go Burn dem down Fire go burn dem Burn dem fire go burn dem down Bad man fire go burn dem down Fire go burn dem Dey people wey nor fire go burn dem down The enemy fire go burn dem down Fire go burn dem Oh papa bless my hussle yeah Cause they really wanna hurt me yeah So na only you me ar dey pray to yeah Oh papa bless my hussle yeah Cause they really wanna hurt me yeah So na only you me ar dey pray to yeah Na en dey guide me Any Where wey ar dey go na en dey guide me... Fire go burn dem If ar dey sleep in the night en dey guide me en Never let the bella and witches mek dem come across me lord Fire go burn dem Na en dey guide me Any Where wey ar dey go na en dey guide me Fire go burn dem If ar dey sleep in the night en dey guide me en never let the bella And witches mek dem come across me lord Fire go burn dem Na en dey guide me lord Ar say na you dey protect me Na en dey burn dem Any where Wey you dae guide me lord You never let bella and witches mek dem come across me lord Fire go burn dem Oh no noooooo Oh no noooooo Na en dey burn dem Oh lord guide me lord Oh lord save me lord Dont talk this year is our year...
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hold Me Down Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4915449/The+Vots/Hold+Me+Down>.
Discuss the Hold Me Down Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In