Dracarys (feat. Chinko Ekun)
King Dalla$$
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Permit me to blow my name Na king dalla$$ Fire We don't give up in the city where I come from Where I come from where I come from Tiger Eruku nla nla King Dalla$$ Mo ni flow mi wa unusual Like two black cats wey Dey lash Ma lo wo mi baakan Omo escalate in a flash Aunty loju bi ti Beyoncé Idi eh bi ti calabash She say you fit joke with anything But please don't joke with my cash Aunty call all your police to come carry me Ma Your police your judges your barri -I-ster I am not running am right here ma Dracarys Dracarys Dracary -is-ar Call all Your police your judges And go call your army your Lanni -I-ster I am not running am right here sir Dracarys Dracarys Dracary -is-ar Shebi nigba yen mo ni mo broke bi werey Pe poverty yen fe fi harmony fuun feere But right now many places ti mo le de Ta ba gbe won Wole gaan na we Dey pay And now they say they love me like pikin Dey love cartoon Before the Bentley show them say I too look like baboon Now my kanaku and loud e biggie like balloon I Dey spread like new bed sheet Make them give me room Risikat the Risikat can I see your pussycat They say you no like story so am giving you the physical Them say the place na water parks Engine oil lubricants Make the king happy you go go home with a Gucci bag Dracarys Dracarys Dracarys Mo jo awon haters yi Dracarys I no just be rapper I be kabiyesi And this no be Parra na malice So call your police to come carry me sir The police the judges the barri -I-ster I am not running am right here sir Dracarys Dracarys Dracary -is-ar Nkan sele lana nse ni Dallas pe mi Lori phone O so pe Mr Chinko me I'm heading for the throne To be rope was repete N y' olorun o ti Jonze O yato sawon baby rappers to fenu si pali capri sonne Ma lo try me when I be chilling in my zone Mo le switch lanes Mo le see bi actor, see bi bouzz Ti n bait raalawin to sunmomi to fe ma close Ma ni no credit today come tomorrow a ti close Were wan le o E ba mi so fun wan pe para dey Only good vibe tell bad energy to stay far away Iwo ko lo ma so fun lemomu wi pe yala dey Enu ko ise olorun ni bi michael faraday File fire burn anybody Mo ni sango sori Whatsapp thunder fire anybody You say you no like me, emi na o like anybody E le fe semi emi na o nice si anybody Tiger We don't give up in the city where I come from Anything ta ba gbori wo na top notch We come with the fire ooo ooi And e dey burn them oo Anytime I catch a beat like this Na homicide ooh Baba Gemini gbe envy yen aside oo Wish say you fitu looku deep inside my mind That I no too give a damn ooo Woss je ko ye eh understanding yen lo matter Ye gbe destiny kiri bi Taxify toor ti chatter Azar mi ti je oja oti high Sho ri bentiyagi everyday laan shashe ni Dubai Burning all these mcs it's like am nemesis Me with this mic we be blood relatives Olofofo them must to soro ologo Dallass too Dey para Dallass too Dey jogodo But when I die My pikin pikin go still get alert Reward for the talent wey the devil want divert I done shed blood shed tears All on top this microphone How you want take meet this level MJ no meet Iphone dracarys We don't give up in the city where I come from Anything ta ba gbori wo na top notch We come with the fire ooo ooi And e dey burn them oo Eleyi wa fuun awon haters Tofe je ka gbera But Oluwa shin gbadura Oluwa shin gbadura There are times I needed a loan (Loan) And there were times I needed the person Who gave me the loan to leave me the f*ck alone King Dallassssss
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Adewale Oni, Olamide Oladipupo
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Dracarys (feat. Chinko Ekun) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4899992/King+Dalla%24%24/Dracarys+%28feat.+Chinko+Ekun%29>.
Discuss the Dracarys (feat. Chinko Ekun) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In