Pick Up

GCN

0 fans

GCN


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Say they call me gcn na 
Sml nkor nkor 
Lekwa somthing

If I reason the things I dey think 
My head fit blow before me
I dey wish say my phone fit to ring 
Make e b say na my helper dey call me 
I don fast I don pray 
But my mama tell me say na one day e ehh ahh
Oluwa which way 
Make man pikin no go crase 
Oh woo yeah 
Say alubarika I dey pray for 
Ise ko lo owo do you know ohhr
But I give God the glory 
Say I dey sleep I dey wake 
Nobody do am for me 
Enough of things wey my eyes don see
Man gats to hustle just to cross the red sea
Yeeh yeeeh yeeh yeeh yee yeee 

Oluwa pick up pick up 
I don dey call you tay tay 
Oluwa pick up pick up 
Make dem no call me Otay
I want to link up link up
With dangote
Oluwa pick up pick up ehh 
Make my blessings no tay 

Iseju kan pere 
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku
Iseju kan pere 
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku

Waaaa
This fight no b for me alone  
Shay na like this we go dey dey ooh oo
Oluwa show me your love 
Show me your blessings oh yee
Oluwa show me your mercies o
Make I no go sin o 
Say alubarika i dey pray for 
Ise ko lo owo do you know ohhr
But I give God the glory 
Say i dey sleep I dey wake 
Nobody do am for me 
Enough of things wey my eyes don see
Man gats to hustle just to cross the red sea
Yeeh yeeeh yeeh yeeh yee yeee 

Oluwa pick up pick up 
I don dey call you tay tay 
Oluwa pick up pick up 
Make dem no call me Otay
I want to link up link up
With dangote
Oluwa pick up pick up ehh 
Make my blessings no tay 

Iseju kan pere 
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku
Iseju kan pere 
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku
If I reason the things I dey think 
My head fit blow before me
I dey wish say my phone fit to ring 
Make e b say na my helper dey call me

 Struggling with Pick Up? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Godson Okonye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pick Up Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pick Up Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4716343/GCN/Pick+Up>.

    Missing lyrics by GCN?

    Know any other songs by GCN? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Pick Up

    3,168
    61     2

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling single of all time?
    A White Christmas by Bing Crosby
    B What a Wonderful World by Louis Armstrong
    C White Christmas by Frank Sinatra
    D Unforgettable by Nat King Cole

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    GCN tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Pick Up

    »
    • Lady Bird
    • Sherlock Series 4