EGO

Belema

0 fans

Belema


2:57
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Who be this POMPELA
Hold on SU mami
Let me feel your energy
Let me know what I can do love to help you brighten your mood
You trynna doubt me
I no Dey yan or dey ask for anything
But to tap you intellectually
Tantalize you with my thoughts and feels
Tantalize you withy my thoughts
Some minutes ago
You talk say no be ego
Wey you dey find
For this table
You come dey chop all the eatables
First chop all the biggie meaty (Ehen)
The superghetti (Oh o)
Thought it has finished (Ehen)
See pepperoni (Oh o)
Now here’s the billy (Ehen)
Don’t dilly dally (Oh o)
No fit chop dey leave dey go
She be talku talku
Baby tell me Wetin she want
She no want somebody
She talk say she no wan gum body
Still talk say she no wan follow me o
I no feel wetin you talk
The way that you’re turning
If I drop you go wan chop money
You too talk like say you be oloni
But Na the way you come dey vibe
Please stop i cannot fall behind my job
Is done
Your body blow my mind but the truth is quality is divine
You know
I Wanna feel inside you love
What’s deeper than your life
I want to know
You come dey waste my time
Just because say I no Dey coincide with you my girl
Some minutes ago
You talk say no be ego
Wey you dey find
For this table
You come dey chop all the eatables
First chop all the biggie meaty (Ehen)
The superghetti (Oh o)
Thought it has finished (Ehen)
See pepperoni (Oh o)
Now here’s the billy (Ehen)
Don’t dilly dally (Oh o)
No fit chop dey leave dey go
She be talku talku
Oh my God
You think you caught me off balance
You talking in silence I see
You searching for hiding
You don’t know
I fit to spend all my balance
Give you all the finest
Get all you want you the highness
You seem so miskeen
Body banging kpo kpo kpo
You did tell me no be money you dey find for my domot
Waist is cutie
And So slim
But you can’t trust her cannot
As a smart g you go wan try me but I still smile when I catch your f*ck up
Wanting to love
Some minutes ago
You talk say no be ego
Wey you dey find
For this table
You come dey chop all the eatables
First chop all the biggie meaty (Ehen)
The superghetti (Oh o)
Thought it has finished (Ehen)
See pepperoni (Oh o)
Now here’s the billy (Ehen)
Don’t dilly dally (Oh o)
No fit chop dey leave dey go
She be talku talku

 Struggling with EGO? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: BELEMA TAMUNO-FRANCIS

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the EGO Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "EGO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4713998/Belema/EGO>.

    Missing lyrics by Belema?

    Know any other songs by Belema? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    EGO

    32,843
    102     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the most popular song of 1983?
    A Every Breath You Take by The Police
    B Come On Eileen by Dexys Midnight Runners
    C Total Eclipse of the Heart by Bonnie Tyler
    D Billie Jean by Michael Jackson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Belema tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!