Know
Bizzonthetrack
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah Yeah Yeah Yeah O eh Yeah O eh ah Yeah Oh Oh Oh Yeh They say na me king for me hood They say na come with the juice They say na me get sauce pass Omo olope jeh thugger Na me know me wetin me do Now me don chop Belle full I no just dey beg them for food Baba God dey bless me boku They don't know They no know They no know me wetin dem dey jam me for me low They no know wetin dem dey jam for me soul See dem na fit know Man affi know Man na fit know when we started from the street Man na fit know when we Hustle buy biscuits Mm na fit know when we started without kicks Man na fit know when they say we didn't fit Man na fit know when the said I wouldn't make it Now they see me balling everybody lon your Shibi Co's I comot eye now they say that we wicked Mehn I just smile cos I'm cruising down your city See man don dey tell me sey me get pride Co's now they see me sey me get cash They don dey hear sey me ball pass Me burn bands Me spend cash They steady wanna know my pocket Me wallet Molowo Mi o waleh Owo yapa Kode kole thy I came ina the street and now me balling Yeah They wanna gwarn for the boy Won yapa gan they wanna whine for the boy yeh Fake love to the boy Man na fit know they showed Fake love to the boy Man na fit know when we started from the street Man na fit know when we Hustle buy biscuits Mm na fit know when we started without kicks Man na fit know when they say we didn't fit Man na fit know when the said I wouldn't make it Now they see me balling everybody lon your Shibi Co's I comot eye now they say that we wicked Mehn I just smile cos I'm cruising down your city Man na fit know when we started from the street Man na fit know when we Hustle buy biscuits Mm na fit know when we started without kicks Man na fit know when they say we didn't fit Man na fit know when the said I wouldn't make it Now they see me balling everybody lon your Shibi Co's I comot eye now they say that we wicked Mehn I just smile cos I'm cruising down your city
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Know Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4491995/Bizzonthetrack/Know>.
Discuss the Know Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In