Shekpe (feat. Tobby Drillz)
Chimzy
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Somebody hold me Cause all this kpoli I don smoke don start to dey make man dey craze (Yeah yeah yeah) Somebody hold me Before I start to dey vex then start to dey throw blows for face (Yeah yeah yeah) I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen mhmm (Manlike Drillz o) Plenty gyal dem want to flex me Annabella,tinuke and bekky Omo sho ma joko si nu Bentley U know say I always do it nicely ya Uptown girls dem wanna flex me One for u and for your bestie Gyal dem show up looking dressy U know Say i always spend it messy ya ya ya ya I no get time for nonsense So baby gyal no pretense I just wan know if u go go back with me na na na I no get time for nonsense Say baby gyal no pretense I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen mhmm Mhmm manya manya Mhmm fire fire Mhmm where the lighter Where the gas Smoke the kpoli Everybody getting higher Mhmm we don dey craze Mhmm Henny to the face Mhmm where the lighter Where the gas Smoke the kpoli everybody getting higher Tinuke and laide Say they wanna turn up on a Friday At my place The right way With the gyaldem that like to party Hennessy and Moët Bad boys yeah we popping Rose Money throw way We just dey ginger I just dey shekpe I’m not a drinker Shekpe, shekpe, shekpe I’m not a drinker Shekpe, shekpe, shekpe I’m not a drinker Shekpe, shekpe, shekpe I’m not a drinker
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Shekpe (feat. Tobby Drillz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4181836/Chimzy/Shekpe+%28feat.+Tobby+Drillz%29>.
Discuss the Shekpe (feat. Tobby Drillz) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In