Sugarcane

Sheun Natural

0 fans

Sheun Natural

Sheun Natural is a Nigerian musical artist known for his unique blend of Afrobeat and hip-hop music. He gained popularity with his debut single "Leave Story," and has since released several hit songs, showcasing his versatility and captivating style. His music often reflects themes of love, success, and personal growth, resonating with a diverse audience. With his smooth vocals and infectious beats, Sheun Natural continues to make a significant impact in the Nigerian music industry. more »


3:28
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Sugar cane sweet nobody dey swallow
Na who know road person go follow
To be a man no be moin moin
Before I talk finish roll me one joint
Look me bad you go get apollo
If I tell you story na you go mellow
You go know say I get my own point
Wey make me move ahead at one point
Me le fara sinuku
K'Olohun majen roshi o
Ema wo awon Abinuku
Won ni n ma saye mi o
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Ori lo mo la yeah
Nkan ti nma je
Nimaje laye mo wa o
Eh eh
Ori lo mo la yeah yeah
Nkan ti nma je
Nimaje laye mo wa o
Laye mo wa o
Won f'Hennessey San wo,fi rosay sanwo
Was the promo sure
Me I go act mature, I go leave the talk
Make dem bear the loss
Music is my baby, I go treat am right
I no go let anybody poison my mind
Nobody can block me, GOGO must to shine
I dey grind steady make nobody waste my time
Man no be fool, but Jah love is true
That is why I stick to the plan, I no mumu
I no dey for your cruise eh
Before you judge me take a walk in my shoes
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Ori lo mo la yeah
Nkan ti nma je
Nimaje laye mo wa o
Eh eh
Ori lo mo la yeah yeah
Nkan ti nma je
Nima je laye mo wa o
Laye mo wa oo
Sugar cane sweet nobody dey swallow
Na who know road person go follow
To be a man no be moin moin
Before I talk finish roll me one joint
Me le fara sinuku
K'Olohun majen roshi o
Ema wo awon Abinuku
Won ni n ma saye mi o
Mo ma saye mi
Mo ma gb'aye mi
Mo ma l'ola
Mo ma lowo ehn
Its Your boy Sheun Natural
Yeh yeh yeh yeh
GOGO

 Struggling with Sugarcane? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Oluwaseun Ojeyinka

Lyrics © DistroKid, SENTRIC MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sugarcane Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sugarcane Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4156718/Sheun+Natural/Sugarcane>.

    Missing lyrics by Sheun Natural?

    Know any other songs by Sheun Natural? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Sugarcane

    81
    8     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous author and creator of "The Sandman" graphic novels is a close friend of Tori Amos is also mentioned in a number of her song lyrics?
    A Jeff Johns
    B Neil Gaiman
    C Joëlle Jones
    D Sam Snyder

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sheun Natural tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!