Pncd(poverty Na Curable Disease)
JayDrillz
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Shoobi doobi doodoo eh eh Jaydrillz oooo Big Deal, Big Deal (Its RSQ on the beat) I want it all before i rest in peace Poverty na curable disease The medicine dey your hand eh Know your enemies and know Your friends eh-eh-eh I wanna see my mama feel the Peace She was there when i was Drowning my tears No be everybody understand eh No be everybody understand Eh-eh-eh Po-po-Poverty na curable Disease The medication na hustle My brother take a dosage Mehn an swimming out the Deep end No be another man pikin i go Depend on Yeah we all need somebody (SOMEBODY) But we dont need everybody (EVERYBODY) If them no give me the key Am coming through with a Hammer I'll be breaking every closed Door (BOOM) I don't know if you understand Me I been waiting for no labels to come sign me No go think say am alone Baba God sign me I only put my mouth for wetin The concern me Ooooooh yeah I no fit stop I hope you Understand I left my family for this I hope you understand (Understand) E no go sup if you no para put If Otedola get 2 heads I for Undertsand (NAH) Ten toes men I stand gallant There's no shaking Never be a waste of breath to My maker RIP Nipsey thanks for the Vision All money in men thats my Mission cause I want it all before i rest in Peace Poverty na curable disease (Curable disease ooo) The medicine dey your hand eh Know your enemies And know your friends eh-eh-Eh I wanna see my mama feel the Peace (Eh-eh) She was there when i was Drowning in my tears (Eh-eh) No be everybody understand eh (Eh-eh) No be everybody understand Eh-eh-eh Curable disease Poverty na curable disease Curable disease Cure cure curable disease I know a rich G Who sold rat poison(PATO) Damn Now he's really high ranking God is enough Na God over everything So alubarika follow me for my Every every Many are called but few are Chosen Many don blow and many have Fallen Many don go so far away So brother ma lor farawe mi ooo And when them ask and you no Get Them say you wicked Hustle all week soak garri for The weekend (OH GOD) Tryna do the hustle small small Make them feel us But any time we step out the Door SARS the kill us No think your wahala Think a way out From the ghetto to private jet's The way out Ogbenni nothing is impossible! One hundred million dollars For the team Trust me e never do oooh yeah I want it all before i rest in Peace (Rest in peace ooo) Poverty na curable disease (Curables disease ooo) The medicine dey your hand eh Know your enemies And know your friends eh-eh-Eh I wanna see my mama feel the Peace (Eh-eh) She was there when i was Drowning in my tears (Eh-eh) No be everybody understand eh (Eh-eh) No be everybody understand Eh-eh-eh Curable disease (OK) Poverty na curable disease Curable disease (MEDICATE YOURSELF) Cure cure curable disease Curable disease Poverty na curable disease (JAYDRILLZ THE BIG DEAL) Curable disease Cure cure curable disease (PREY) Curable disease ooo Medicate yourself
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Pncd(poverty Na Curable Disease) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3710175/JayDrillz/Pncd%28poverty+Na+Curable+Disease%29>.
Discuss the Pncd(poverty Na Curable Disease) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In