Call Me Grace

De Win

0 fans

De Win


3:46

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Etoo dike na nke omere
You know say He go do more 
Count your blessings
You go see say Baba God too much (count 'em) 
Your wedding na success party na the hottest, wetin come remain aii?
It's another year now added to your life, see as you dey shine bright
Cruising in your ride now from Mary-land to festac, you think say na your right guy
When be the last time you count them one by one, omo no be luck
If no be Grace na wetin we gain? (na wetin we gain o) 

Why they call me lucky guy 
Call Me Grace I got it from God we serve
I got faith everything be working out
We ain't blind but we never roll by sight

Everyday I thank God for blessings wey come my way
Say we no get plenty money akweyi jindadi
Plenty blessings oh run come me I dey grateful
We no need to fight cos I no be Muhammad Ali
Na one life we live jeje
Nobody God eh eh
Anyhow e be jeje
Nobody los' eh
Blessings 

All my guys don deu ask
Boy you no dey worry sef wetin be that
Plenty wahala sha you still relax
Life no funny why you come dey laugh
I tell 'em say na life wey dem no fit 
Say we worry wetin be that mutumina
Life dikwa easy here, lifestyle effizzy
I ain't got no worries here last time was jiffy
All my guys dey ball we get to give the poor
We no chop alone 'cause blessings dey come from God
As you wake up in the morning no struggles muscling your body 
Nobody coming with trouble then buddy you need to pause

Why they call me lucky guy 
Call Me Grace I got it from God we serve
I got faith everything be working out
We ain't blind but we never roll by sight

Everyday I thank God for blessings wey come my way
Say we no get plenty money akwoi jindadi
Plenty blessings oh run come me I dey grateful
We no need to fight cos I no be Muhammad Ali
No one life we live jeje
Nobody God eh eh
Anyhow e be jeje
Nobody los' eh
Blessings 

All my guys don dey ask
Boy you no dey worry sef wetin be that
Plenty wahala sha you still relax
Life no funny why you come dey laugh
I tell 'em say na life wey dem no fit 
I hear person wey no get motor dey complain wetin we gain (life wey dem no fit)
I see person buy car still dey complain, wetin be that? (life wey dem no fit) 
Baba God don grace us we dey see the gain Oshee!
Anytime we travel journey mercies follow us like curse
As we dey grind dey hustle today na the pay day of course
This year this year na so so praise go full our mouth like corn
We no go complain, no loss

Why they call me lucky guy 
Call Me Grace I got it from God we serve
I got faith everything be working out
We ain't blind but we never roll by sight

Everyday I thank God for blessings wey come my way
Say we no get plenty money akwoi jindadi
Plenty blessings oh run come me I dey grateful
We no need to fight cos I no be Muhammad Ali
No one life we live jeje
Nobody God eh eh
Anyhow e be jeje
Nobody los' eh
Blessings

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Winner De Win

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Call Me Grace Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Call Me Grace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3679094/De+Win/Call+Me+Grace>.

    Missing lyrics by De Win?

    Know any other songs by De Win? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Call Me Grace

    15
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I rock.
    B She like the way that I speak.
    C She like the way that I dance.
    D She like the way that I woo.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    De Win tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!