Lova

Royal Ezenwa

0 fans

Royal Ezenwa


2:58

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

It's the prince of anambra
Whoa!
Ayee
(Proper)
It's the prince of anambra
(Lova lova)
Aye!
You dey cool my temper baby o
You ginger you ginger me slow
Wetin dey happen to me
I feel like a bad man
Wetin def happen to me
I feel like a mad man
(Whoa, whoa)
Proper, proper, proper
Baby shine your eyes
You never go see a love like this
(Proper)
Baby o, if I do you wayo
Make thunder go fire me
Show mami, baby turn around, will you show zaddy
Baby turn around, make you wind for me
(Baby turn around, make you wind for me)
Bada bidibi daba
Bada badibi dobo
Bada bidibi daba
Bada badibi dobo
Bada bidibi daba
Wetin dey happen to me
I feel like a bad man
Wetin def happen to me
I feel like a mad man
(Whoa)
(I feel like a mad man)
(Whoa)
Aye!
Lova, lova, lova
Sugar, sugar, sugar
I fit e die for you baby
Cry for you baby
Cry for you baby o
Dem say I no go leave you, ask dem
(Dem say I no go leave you, ask dem)
You go see, I go love you pass dem
(You go see, I go love you pass dem)
You na sweet like Milo, Milo, Milo
(You na sweet like Milo, Milo, Milo)
(I no go leave you, I no go tire)
(I no go tire!)
Prince of Anambra for you
(For you)
Prince of Anambra show you
(Who you)
Prince of Anambra touch body
(Touch body)
Prince of Anambra rock body
(Rock body)
(Prince of Anambra for you, baby o)
(Rock body)
(Rock body)
(Rock body)
(Rock body)
(Rock body)
(Rock body)

 Struggling with Lova? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Royal Ezenwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lova Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lova Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3625020/Royal+Ezenwa/Lova>.

    Missing lyrics by Royal Ezenwa?

    Know any other songs by Royal Ezenwa? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Lova

    122
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the key of Bohemian Rhapsody?
    A Bb minor
    B B major
    C Bb major
    D F major

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Royal Ezenwa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!