Opp

Yungl

0 fans

Yungl


3:20

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh no no no no no
If you no be
If you no be
If you no be ehh

If you no be bro you be opp
Omo no go tell person me and you na bros
Cause I get men wey fit buss groundnut
I get many men way fit buss catapult

I say If you no be bro you be opp
Omo no go tell person me and you na bros
Cause I get men wey fit buss groundnut
I get many men way fit shoot catapult
Yeah yeah yeah yeah

Men dem waiting for finance (Okayy)
Money moves no Ghana bounce (Skrrr)
Boy dem skimming on a low
Say my eye dey red ogbotigbo (Ogbologbo)

Sharp sharp one minute man
Get girl big fisherman (Alright)
Yaadman that ah big data plan (Wha yo say?)
Yaadman that's ah big data plan

Mi nuh like mi nuh like no random Yute
Only like girls wey tight and juice
All ah my men them tough and rude (Cho')

Say you no be bro you be opp huh huh (Okayy)
Abeg make you stop
Tell me why you talking to the cops hah?
Tell me why you chatting to the opps?

If you no be bro you be opp
Omo, no go tell person me and you na bros
Cause I get men wey fit shoot catapult
I get many men way fit buss groundnut
Yeah yea yeah yeah

Fresh to death we no be Jew
Gyal em loving up the cruise
Sip that Gin and roll ah rizla
Coochie sweet like Coca Cola

She gimme free Bonanza (One time)
Na me dey buss the Cunta
Ah this ah this ah this ah that
I bend her waist I bend her back

I like dem gyal way dey sit down for front
Like dem gyal way dey balance for back
I count my dough and I roll up the loud
I count my dough and I burn the loud yah yah yah

Omo no go tell person me and you dey raga raga
Cause I get men way head dey hot e be like fire i say

If you no be bro (Okay) you be opp
Omo no go tell person me and you na bros
Cause I get men wey fit buss groundnut
I get many men way fit shoot catapult
Yeah yeah yeah yeah

Mash di place Barapadam (Cho krrr)
Pan di field Oliver Khan
This one na vibe e no be booze (Huh uh)
This one na vibe no Scooby Doo's

Cha chapa mada pot
Tell your man say e nah fit handle that
The thing loud like Ikeja bomb blast
Say na back to back
So me tell 'em

Anything ah anything
Anything ah anything
Put it on her belly ring
Body looking ever mean
Body looking ever Zimm
Body looking everything

Me and the money like five and six
Me nah play guise and tricks
Money doing Gymnastics
If na lie make you ask Chopstix

I say if you no be bro you be opp
Omo no go tell person me and you na bros
Cause I get men wey fit buss groundnut
I get many men way fit shoot catapult

I say If you no be bro you be opp
Omo no go tell person me and you na bros
Cause I get men wey fit buss groundnut
I get many men way fit shoot catapult
Yeah yeah yeah yeah

Ah bwoy
Chopa mada chopa mada
Mi say chopa mada mada

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Opp Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Opp Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3348883/Yungl/Opp>.

    Missing lyrics by Yungl?

    Know any other songs by Yungl? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Opp

    2,993
    67     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Whose first hit was Wuthering Heights?
    A Fiona Apple
    B Tori Amos
    C Björk
    D Kate Bush

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yungl tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!