No one else [Album]
Teni, Idahams
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Aaah O ya o ya o ya o ya ya ya Hitboy Idahams Teni Makanaki dey here so O ya o ya o ya o ya ya ya All this body and for this bodies you know how we live Only you fit give me konami All of the boys want to use your pant oh for money For money oh eh eh See I know say people dey jealousy No matter wetin them do you oh I gbadun you finally Finally oh baby Everybody everybody dey call me a fool a fool Just because I'm in love with you Everybody everybody dey call me a fool a fool Just because I'm in love with you If e no be you my baby If e no be you No one else if e no be you If e no be you my baby If e no be you No one else if e no be you Erema make you ginger me aje Other girls no fit ginger me aje Only you fit to ginger me aje I live my life for you Erema make you ginger me aje Other girls no fit ginger me aje Only you fit to ginger me aje I live my life for you Teni Makanaki Come come make I yan you something Oh bobo this love wey you do me omo na strong thing ah strong thing Ebi like say I shark palmy palmy oh Ebi like say I drink Henney Henney oh For your love me I fit to die Oh no no no no I fit to craze yeah yeah I fit to mayanya I fit to mayanya Let nobody put asunder bobo ayanyan I fit to mad mad mad I fit to kolo lo lo And nobody put asunder ayanyanyan Cause baby If e no be you my baby If e no be you baby No one else if e no be you If e no be you my baby If e no be you oh baby No one else oh if e no be you Erema make you ginger me aje Other girls no fit ginger me aje Only you fit to ginger me aje I live my life for you Erema make you ginger me aje Other girls no fit ginger me aje Only you fit to ginger me aje I live my life for you Baby kpakolokpa o yeah Girl I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah Baby kpakolokpa o yeah o yeah o yeah Oya kpakolokpa o yeah Baby I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah Only you fit to only you fit to ginger me oh oh oh It's Graftons baby big boy see you too
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"No one else [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2786530/Teni/No+one+else+%5BAlbum%5D>.
Discuss the No one else [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In