Any Day [Album]
Stonebwoy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Ebi the song I dey sing wey dey inspire dem Life I dey live wey dey inspire dem Inna my thing dem dey put eye again Ebi the speed I dey use wey dey retire dem I'm on top of mi thing I'm a controller Dem dey do dede vuvuzela I bite dem ah get by me premolar I run by Jah energy solar Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede When God say yes ah which man say no no no See dem ah go end up inna inferno My skin tough up like ah rhino No weapon no function none that I know Helele helele To God it be koko I go do my dance oo Helele helele I no fear no fokoo fokoo Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Ebi the song I dey sing wey dey inspire dem Life I dey live wey dey inspire dem Inna my thing dem dey put eye again Ebi the speed I dey use wey dey retire dem I'm on top of mi thing I'm a controller Dem dey do dede vuvuzela I bite dem ah get by me premolar I run by Jah energy solar Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Never no no no no no
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Any Day [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2475527/Stonebwoy/Any+Day+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Any Day [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In