Reckless
Wizkid
Struggling with Reckless? Become a better singer in 30 days with these videos!
Dem inna, inna, inna, inna, inna, inna (no lie) I know sey dem go pray on my downfall I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (spiritual) Me never let them play on my banjo Dem inna, inna, inna, inna, inna, oh na-na Don't know why they pray on my downfall But we nah dem go play on my banjo, never I got a reason I got so much to give Showered in blessings, now my cup's runnin' over I no dey give a man, more than what he deserve 'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them My baby tellin' me to pose for the media I rather believe I go tour Malaysia Melody sweet but you know sey man so G'd up, yeah That's why the girls dem follow the leader Got so many blessings, I dey count all night Yeah, Starboy makin' moves, no man take my shine And if I tell you all the days I had to sacrifice Oh my whole life And I go do anything only for my family I got the thing that make your body do the nuh linga Make your gyal come through, makin' plays all night All night, all night No console, now everybody dancin' for me I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me o I dey go collect wetin baba God dey destined for me Yours lost and found So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Oh Lord) Dem inna, inna, inna, inna, inna (spiritual) I know sey dem go pray on my downfall I'm still a winner, winner, winner, winner, winner Me never let dem play on my banjo Dem inna, inna, inna, inna, inna, oh na-na Don't know why dem pray on my downfall (oh yeah) But we nah dem go play on my banjo, never Excuse me ma No be my fault sey the girls no wan free me now (yeah) And you don't wanna get no passa with my G's, you know Say me know they do the talking 'bout my P's, you know Yeah that Starboy flex, take it easy now Summer body but your thing isn't seasonal Shape like a bottle, rub it like a genie style, uh Got me thinkin' I wanna please you, ma Bad gyal take your stress away Got so many blessings, I dey count all night (oh Lord) Yeah, Starboy makin' moves, no man take my shine (oh Lord) And if I tell you all the days I had to sacrifice Oh my whole life And I go do anything only for my family I got the thing that make your body do the nuh linga Make your gyal come through, makin' plays all night All night, all night No console, now everybody dancin' for me I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me I dey go collect wetin baba God dey destined for me Yours lost and found So we can sing amazing grace, amazing grace, all night Yo, dem try, but they never scared nobody, yeah Badman like me, never fear nobody When you play my riddim, omoge, sumo mi (oh yeah) This jam, make you wanna free your body Come like sey, me no go give you worries (oh) Gyals dem never give me bad energy All these TLC, I got 'em creepin' on me Oh yeah, I no go worry 'bout jealousy My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o My baby ke fun me gan, 'til the mornin' O se gan, o se gan My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad, o bad o My baby se fun me gan 'til the mornin', oh whoa-whoa Oh whoa, yeah (Starboy)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics © DistroKid, BMG Rights Management, Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Reckless Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2368107/Wizkid/Reckless>.
Discuss the Reckless Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In