Audio Donation

Harrysong

0 fans

Harrysong

Harrison Tare Okiri, better known by his stage name Harrysong, is a Nigerian singer, songwriter and instrumentalist who rose to fame after his tribute song to Nelson Mandela won the "Most Downloaded Callertune Award" at The Headies 2013. Harrysong was born in Warri, Delta State, Nigeria to Ijaw parents but moved to Lagos in 2007 after spending some of his early life in Port Harcourt. Prior to signing to QuestionMark Entertainment, Harrysong used to perform at night clubs until he met Kcee who introduced him to top music personalities. In 2014, Harrysong was nominated in the "Best Pop/R&B Artist of the Year" category at the 2014 Nigeria Entertainment Awards after the release of his chart-topping song "Beta Pikin". more »


2:28
17 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Audio donation lai e la e la la
Don take over the nation lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation lai e la e la la
Me sef I wan donate donate
I get one trillion to donate donate
Even my kidney to donate donate
Aso Rock send the details
Instead of me to give to the poor I give to elites
Smart guys sharp guys oya now

Audio donation lai e la e la la
Lia Muhammed o lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation
Abeg how much we don donate donate
Wey the donators wey the receiver
Can I see the balance
Abeg more people wan donate eh
Accountant General office burn who can relate
Who wise who be fool ebelebe

Audio donation lai e la e la la
Lia Muhammed o lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation lai e la e la la
Dem say make we stay for house
Say Corona dey come ahan
Co-ro neva land10 billion dollars wan go
As thief no dey tire o
Thief no dey rest
Thief no dey shame
But some god no dey sleep

Lai e la e la la
Don take over the nation lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation lai la e la la
Muhammed o
Lia Muhammed o
My oga Muhammed o
For this quarantine
For this quarantine
Dem don corona the nation eh
No be everything weh eye dey see
Na e mouth dey talk oh oh oh
Ebelebe
Right about now

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Harryson Tare Okirir

Lyrics © Downtown Music Publishing

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Audio Donation Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Audio Donation Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2367780/Harrysong/Audio+Donation>.

    Missing lyrics by Harrysong?

    Know any other songs by Harrysong? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Audio Donation

    19,843
    537     10

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Hey Jude" by the Beatles was sung by?
    A Paul McCartney
    B George Harrison
    C John Lennon
    D Ringo Starr

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Harrysong tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!