Jesus Pikin
Ice Prince, Orezi
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ah I say they call me Orezi I say they call me Zamani How you gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless How you gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try You can never stop me you can never stop we No matter how hard you try You can never stop we you can never stop me Cos I be Jesus pikin Jesus pikin Jesus pikin eeh Omo I be Jesus pikin Jesus pikin Jesus pikin Travelling round town with my Range oh Me I send nobody oh Bad belle people una lay low oh Jehovah dey by my side oh Back then dem be say Orezi no go blow oh But right now na we dey run show ooh When you on your T V and radio ooh Omo Orezi song e don blow oh I no dey fear anybody Cos I believe in G O D Many things say my eyes don see Since 2010 and we still dey run things All my ladies if you wanna party Come ride with me All my fellas we can get this popping All things on me How you gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless How you gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try You can never stop me you can never stop we No matter how hard you try You can never stop we you can never stop me Cos I be Jesus pikin Jesus pikin Jesus pikin eeh Omo I be Jesus pikin Jesus pikin Jesus pikin You know say I be Jesus pikin And that’s why all my enemies dey fall And my people still dey call me To match up the scene And break bread with the whole team cliq Nigga you know what l mean No be person wey get big head Dey know book pass No be person wey get auto tune dey Flow hook pass do the math Have been told me had a Iow hooks flap But I got Christ so I ain't even with a broken heart My G's all my ladies in the club dey dancing for me And all my niggas in the street dem dey show me mad love And I know they chanting for me Uhn you already know that ama go there Jehovah born na bad man me I no fear See they can talk behind my back but me I no care That’s when l heard them talk I be like oh yeah How you gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless How you gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try You can never stop me you can never stop we No matter how hard you try You can never stop we you can never stop me Cos I be Jesus pikin Jesus pikin Jesus pikin eeh Jesus pikin Omo I be Jesus pikin Jesus pikin Jesus pikin I no dey fear anybody Cos I believe in G O D Many things say my eyes don see I say they call Orezi Cash in Pupto on the beat
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: OREZI ALLEN ESEGINE
Lyrics © Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Jesus Pikin Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2360337/Ice+Prince/Jesus+Pikin>.
Discuss the Jesus Pikin Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In