Alcohol
Timz
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
It's Timz in the building Young Fela oh Oya nanana Friday night chilling normal level Me and my hommies activate, we out by 11 House party just finished by quarter past 7 My head is heavy, I wanna die I hope I make heaven I've got d dough, pack it up it's filling the 4 box If e still remain tell me sharp make I put am for my sock Henny Don kick in I swear down Na be me dey talk If you don't care for you who will, your Gf or dettol Shots on shots of tequila, i'm fucked up Belaire be coming slow like say e dey hold up Champagne yen da, i waste it on my wrist watch Not that your fake G-Shock oh I no know wetin dey happen again I don dey knock out bottles still dey remain I no know wetin dey happen again So I say eh ehn Alcohol Alcohol In My Blood In My Blood I go pop I go pop Shayo till the morning go come Alcohol Alcohol In My Blood In My Blood I go pop I go pop Shayo till the morning go come Tipsy, whiskey, Hennessy, risky I see babe wey resemble Bob toh risky If you're hating on me raise your hand make I see Omo alhaji, Jagaban I'm feeling like YCEE brother wait, make we go quilox 57 my guy you cant escape the virus We ball sotey EFCC dey find us 7 caskets of ace no even fit fall us Shots on shots of tequila, i'm fucked up Belaire be coming slow like say e dey hold up Champagne yen da, i waste it on my wrist watch Not that your fake G-Shock oh I no know wetin dey happen again I don dey knock out bottles still dey remain I no know wetin dey happen again So I say eh ehn Alcohol Alcohol In My Blood In My Blood I go pop I go pop Shayo till the morning go come Alcohol Alcohol In My Blood In My Blood I go pop I go pop Shayo till the morning go come Gbozaga, holla Its Timz in the building Ehn ehn Ehn ehn Young Fela Oh Cheeeee
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Alcohol Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1674207/Timz/Alcohol>.
Discuss the Alcohol Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In