Kele (feat. Getrich Mufasa)

Titosounds

0 fans

Titosounds


2:38

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ella ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Calm down cool down your pressure
Calm down
No be only you many kele don dey i decide to check upon you so hold tight
Shake up your waist and feel nice
Come give me baby what belong to me
Baby no do me yanga o
Baby no dey put me on a high tension
Abeg no give me hypertension
She tell me no no, just tell me no no
Can't you see me knock on your door
Kini gon mini mani mo i give you more
Take the money carry go o
When nobody know baby
When the thing go dey sup for their back
So me say kini gon mini mani mo eeh
I give you more,come give me love
Which Kele wey i never see
I get the money tell me why dem no go gree
They full my party i no give them notice
Say na the young boy wey dey hot
They want see haha
Which Kele wey i never see
I get the money tell me why dem no go gree
They full my party i no give them notice
Say na the young boy wey dey hot
They want see
She only cares for the raba
She too like to dey gara (gara)
I no fit kill myself every time para para
When things don dey balance(balance)
And she no want jump okada o
Ashabi tonsha dollar
Shoki shoki shonbolo
Orope mio lopolo
Baby mapami molo titori e jegbese
See me see gbege,she put me for gobe
So many Kele wan fe bami dele
Tori ti e moni kan ma wami wale
So many Kele wan fe bami dele
Tori ti e moni kan ma wami wale
Owowowoooo
Which Kele wey i never see
I get the money tell me why dem no go gree
They full my party i no give them notice
Say na the young boy wey dey hot
They want see haha
Which Kele wey i never see
I get the money tell me why dem no go gree
They full my party i no give them notice
Say na the young boy wey dey hot
They want see
Ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh
Ella ha Ella woh woh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Titosounds, Salihu Ibrahim, Silas Nuvalga

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kele (feat. Getrich Mufasa) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kele (feat. Getrich Mufasa) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14273221/Titosounds/Kele+%28feat.+Getrich+Mufasa%29>.

    Missing lyrics by Titosounds?

    Know any other songs by Titosounds? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the key of Bohemian Rhapsody?
    A F major
    B Bb minor
    C B major
    D Bb major

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Titosounds tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!