This Year (King Dave Party)

King David Oke

0 fans

King David Oke


3:02
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Back inna the time
Dem no know our story hmm
On top say I dey try
To grind Dem dey
Slow me down
But this year this year
Everything I wey lay my hand
Must work for me
Weda Dem like am
Or Dem no like am

Call your mummy and daddy
Ko jo and your
Siblings and bro
It's a King Dave party
And show no dull
Let's turn up the show
Call your mummy and daddy
Ko jo and your
Siblings and bro
It's a King Dave party
And show no dull
Let's turn up the show
I know what you want now
What you need you need
I know what you want now
What you need you need
You need

From A.G.O we be bursting
The town oh yeah
Dem go hear word this time
Oh yeah
Good vibes to ease your mind
Give loves you'll get love in time
No dey dull no waste time
Make you stand up na the right time
This na the right time hmm
You already know
Hustle no dey look Uche face
One day your day go break
Steady make you dey run your race
Live life day by day
Baba go shine the way
It's a new sound you already know
Sheriff production on the stereo
Giving you good vibes and chill
Stand on your feet
If you feel the rhythm
This year this year
Everything wey I lay my hand
Must work for me
Weda Dem like am or
Dem no like am
This year this year
Everything wey I lay my hand
Must work for me
Weda Dem like am or
Dem no like am

Call your mummy and daddy
Ko jo and your
Siblings and bro
It's a King Dave party
And show no dull
Let's turn up the show
Call your mummy and daddy
Ko jo and your
Siblings and bro
It's a King Dave party
And show no dull
Let's turn up the show
I know what you want now
What you need you need
I know what you want now
What you need you need you need

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: David Oke

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the This Year (King Dave Party) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "This Year (King Dave Party) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13656713/King+David+Oke/This+Year+%28King+Dave+Party%29>.

    Missing lyrics by King David Oke?

    Know any other songs by King David Oke? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The English rock band "Oasis" is composed of?
    A 3 artists
    B 6 artists
    C 4 artists
    D 5 artists

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King David Oke tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!