Desire

Rikkoh

0 fans

Rikkoh


2:59

 Struggling with Desire? Become a better singer in 30 days with these videos!

She be baller, hotter than a fire
Anywhere she dey, she dey raise man desire
Many men dey wey wan to buy her
But na me she sey I be her desire
See my lover, Omo ajebutter
The way she move she dey make man shiver
She dey burst my brain like no other
That's why me sey me no want another
No one fit love like
Love you like the way I do
No one fit to hold you like
Hold you like the way I do
No one fit love like
Love you like the way I do
No one fit to hold you like
Hold you like the way I do (No one)
Baby you dey scatter my brain
Drive me insane
No be lie, you be my desire
Set my soul on fire
She be like fine wey dey better with time
Body like a goddess she dey blow my mind
She dey give me joy, she dey make me smile
When she dey around, everything dey alright
Na she be my peace (ye), my one and only
No matter the weather she dey stand by me
She dey burst my brain like no other
That's why me sey me no want another
No one fit love like
Love you like the way I do
No one fit to hold you like
Hold you like the way I do
No one fit love like
Love you like the way I do
No one fit to hold you like
Hold you like the way I do (No one)
Baby you dey scatter my brain
Drive me insane
No be lie, you be my desire
Set my soul on fire
Baby you dey scatter my brain
Drive me insane
No be lie, you be my desire
Set my soul on fire

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Omotosho Ameen

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Desire Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Desire Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13588441/Rikkoh/Desire>.

    Missing lyrics by Rikkoh?

    Know any other songs by Rikkoh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following are animals mentioned in the 1944 biggest hit single: "Swinging on a Star" by Bing Crosby, except...
    A A bird
    B A mule
    C A fish
    D A pig

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rikkoh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!