Take Me High
Akel
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
No be today I start dey shouting my Father I make confused Cus my voice no fit heard from another Its been years my Lord If there is something I for do do do doo Make I know I dey feel lonely But I'm not alone I say less about the life you give me ooo but I say less but You for answer my prayers now now oo Add to my life and make I feel stronger To make I feel stronger Lord don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Ahh Take me higher Raise me higher Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Lord don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Ahh Take me higher Raise me higher Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo And I dey get temptations More and over for this side I leave my steer to you Baba you for drive Cus e no by strength or by power nor my might ooo Nanka dem do me deadeaden Deadaa deadaa long time Always I dey pray for Grace Mehn adey find more space To fulfill all my race ooo To fulfill all my race Ahhh Mehn adey pray for Grace oo And dey find more space To fulfill all my race ooo To fulfill all my race Lord don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Ahh Take me higher Raise me higher Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo I dey feel lonely But I'm not alone I say less about the life you give me ooo but I say less but You for answer my prayers now now oo Add to my life and make I feel stronger To make afeel stronger Lord don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo Ahh Take me higher Raise me higher Don't leave me alone no no oo Don't leave me alone no oo
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Take Me High Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13540343/Akel/Take+Me+High>.
Discuss the Take Me High Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In