I Need (feat. Briches)

Winner wonder

0 fans

Winner wonder


2:55
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Thinking greatness omoh and i can't stop
I don make many moves many bridge i don cross
Check my record many hits i don drop
I dey surely achieve everything that i talk
Steady on rush
me no get time omoh i dey check my clock
Dem ah say i don go dem ah say i don wash
But oluwa restore everything that i lost
Steady on thier neck like choka
Dem ah wan test me but them ah joker
My body for the holy water i soak am
Me i no dey look Uche face or chuka
Me i play them like poker
Disappointment if you say i no go go far
Jah bless me with this vibez and vocal
Anybody try come against na gboza
I need oo i need o
Something to take me higher
I need oo I need o
Something to light up my fire
I need oo I need oo
Something to fuel my desire
Something to give me the strength and
Take away all my Delilah
I need the Mula I need the bank drops o
Something wey go ginger my mindset
Something we go bring the melody o
And i know say for this street oo
I must to use my head o
Them say they wan show me the light o
Dem just dey move like a snake o
Different faces suffering and smiling
I need the raba i'm the king o
Many flows i drop make you check am
Check my record make you confam am
I am the light o stay far away o
I get ginger no one come close o
Inside my territory
Inside my territory
I need oo i need o
Something to take me higher
I need oo I need o
Something to light up my fire
I need oo I need oo
Something to fuel my desire
Something to give me the strength and
Take away all my Delilah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Balogun Young

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the I Need (feat. Briches) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "I Need (feat. Briches) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13443321/Winner+wonder/I+Need+%28feat.+Briches%29>.

    Missing lyrics by Winner wonder?

    Know any other songs by Winner wonder? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I kissed a girl and I liked it, the taste of her ____________"
    A cherry chapstick
    B felt like plastic
    C was like crabstick
    D berry chapstick

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Winner wonder tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!