U Sabi Dance My London Girl

Talent D

0 fans

Talent D


3:38

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hey BA
Is your boi Talent D
G sound record, Talent D
I'm feeling your London grammar And i promise i no go lie
I can lay down from 12oclock till dawn
No condom, u want dey talk
Come and judge, my advocate
Mary kay, Oluwa take
I dedicate
Sabi u feel, the center of me
The girls dem dey, the center of me
You want dey talk, about of me
Go tell your friends, about of me
Ki lo de, what is wronging
Mo ti wa, i don dey come there
Come on you, all of you
Mostly you, my baby boo
I love you, love you
You sabi dance yo
I like it, I like it, I like it
Sabi wine yo
I like it, I like it, I like it
Sabi dance yo
I like it, I like it, I like it
Sabi shake yo
I like it, I like it, I like it
Because I'm feeling your London grammar
Grammar, feeling your London grammar
Grammar, baby shaking your London grammar
Gramar,shaking your London grammar for me
I'm feeling your London grammar
O bad if u no go time am
And I want to tell you this
All my things are very few
If you come in, I go give it to all of you
For instance you, and its u
You know what I mean, Fatima
I'm not talking of you, Mamuna
My baby boo and you boo, I want to do
Make we do, anything you do
Make I do, I promise you
Only do, I no go commit
More than do, shey oti je
Owo je, I get the money
Come and chop, I say come and chop
Sabi dance yo
I like it, I like it, I like it
Sabi wine yo
I like it, I like it, I like it
Sabi dance yo
I like it, I like it, I like it
Sabi shake yo
I like it, I like it, I like it
Because I'm feeling your London grammar
Grammar, feeling your London grammar
Gramar, baby shaking your London grammar
Grammar,shaking your London grammar
For me, I'm feeling your London grammar
It is bad, if u no go time am
Ejor felebe, owa be, let her come in
Your baptism in my bed
No go there, over there
our's cool oh, over though
Owo waje, no bad though
You pour and go, o bad oh
What am I saying, o bad oh
Shake and wine am
I want to tell you, harder
It is my pleasure, brother
Don't even think am, either
I'm begging you, my brother
Oya tell my baby to shake am
I say, Oya shake am
Sabi dance yo
I like it, I like it, I like it
Sabi wine yo
I like it, I like it, I like it
Sabi dance yo
I like it, I like it, I like it
Sabi shake yo
I like it, I like it, I like it
Because I'm feeling your London grammar
Grammar, feeling your London grammar
Grammar,baby shaking your London grammar
Gramar, shaking your London grammar for me
Sabi dance yoooooooooo
Sabi wine yoooooooooo
Thank you

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Daniel Balogun

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the U Sabi Dance My London Girl Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "U Sabi Dance My London Girl Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13442270/Talent+D/U+Sabi+Dance+My+London+Girl>.

    Missing lyrics by Talent D?

    Know any other songs by Talent D? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Finish the Johnny Cash line. "Mr. Garfield's been ____."
    A to Oklahoma
    B shot down low
    C caught in a lie
    D eatin' biscuits and bacon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Talent D tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!