Jungle Justice

$quad

0 fans

$quad


3:27

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

As the shit don happen, everybody go run soo far away
After all that happened, Jagaban still get mind become candidate
Government e come be game
Turn by turn na so en dey
Plenty suffer everyday, leaders dey jolly

Me I wan vote
But some people no gree vote
Cuz dey fear to die like goat
When dey shootout for the polls
Another eight years on a roll
And the system still dey fail
We dey see red everyday
But we fall to raise again

We no dey fear no power
Na jah be my commander
The joy we get don sour oh ehh
The joy e don sour
My people don dey para
Popo go chop the kala
If na to cause kasala oh ehh
We go enter one trouser

My brother
You have to cope on your own
Secure the doe on a low
If dey ever come for you
Mehn it's a Jungle Justice
E no matter young or old
Keep your dagger or your poll
Better watch how you parole
Mehn it's a Jungle Justice

Pikin no go fit to chop
Oga no go fit to sleep
Little things dem don dey cost
Generator six to six
2023 no difference
Unless we choose to be obidient
And as for me God is my witness
Shebi I talk say

Me I wan vote
But some people no gree vote
Cuz dey fear to die like goat
When dey shootout for the polls
Another eight years on a roll
And the system still dey fail
We dey see red everyday
But we fall to raise again

We no dey fear no power
Na jah be my commander
The joy we get don sour oh ehh
The joy e don sour
My people don dey para
Popo go chop the kala
If na to cause kasala oh ehh
We go enter one trouser

My brother
You have to cope on your own
Secure the doe on a low
If dey ever come for you
Mehn it's a Jungle Justice
E no matter young or old
Keep your dagger or your poll
Better watch how you parole
Mehn it's a Jungle Justice

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Daniel Obodoechi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jungle Justice Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jungle Justice Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13197117/%24quad/Jungle+Justice>.

    Missing lyrics by $quad?

    Know any other songs by $quad? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rockstar David Howell Evans is better known by what name?
    A The Edge
    B The Purge
    C The Serge
    D The Verge

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    $quad tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!