New Era

Anito

0 fans

Anito


2:29

 Struggling with New Era? Become a better singer in 30 days with these videos!

See I'm very blunt anytime I light my blunt
I Dey feel am for my soul
That I'm very special
Doctor call me, e don warn me say this gbana is detrimental

But we still Dey fear God awa fe ra rolls Royce
My guys don call me dem don buy
Light my peace I forget your shit
Make nobody pressure me I no guide

Eii 2secs arale turn to alaye
Pay me what you owe me abeg I no need your alaye
Owo wo inu aza owanipe wonti pa maye

Ah resurrection ajinde

Who carry my lighter?
Dem say maigida na father
This gbedu na fire
Wonfe daku skibii Mayana

As per the foundation wey dem lay for the poor boy
Surely gonna turn me to sure boy
Mama tell me say mke I no waka like a lost boy
So I don't cap a lot so demma be think say I am done for.
I'm not not done for
Owo yen por owo yen jaburata
Awa ogbo nkan kan

This is my new era I go shine bright
If left no good omo I go turn right
If beans don finish omo I just chop rice
Yawa no Dey finish I go chop life

Everyone is a criminal
When I'm on my weed don't you judge me now
No man is an island
Enthusiasm all I'm feeling now

Oh right now I feel like Merlin
Don't know how the f*ck I made this magic
This my plan a and my plan b
Ma ggi ggi yh I'm the maggi

Normally I'm life of the party
Kiwonto kami tan moti soji
There's no money no Konji
If plan a no work we dey go for the plan b

If to say I be woman
If to say I be lady
I no go gree
Na wetin man want man e go be

This is my new era I go shine bright
If left no good omo I go turn right
If beans don finish omo I just chop rice
Yawa no Dey finish I go chop life


Everyone is a criminal
When I'm on my weed don't you judge me now
No man is an island
Enthusiasm all I'm feeling now

Oh right now I feel like Merlin
Don't know how the f*ck I made this magic
This my plan a and my plan b
Ma ggi ggi yh I'm the magg

 Struggling with New Era? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Anifowose Tosin

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the New Era Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "New Era Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13156128/Anito/New+Era>.

    Missing lyrics by Anito?

    Know any other songs by Anito? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who preached that “if you tolerate this then your children will be next”?
    A Breadline Preachers
    B The Preachers
    C Manic Street Preachers
    D Bad Preachers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Anito tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    New Era

    »