NOBODY CARES

World Marley

0 fans

World Marley


2:36

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

So many things wey don phase me gon
Only me know how the boy take come
Straight from the trenches the story long
No pay no mind to your story gon
Thing wey you talk e no phase me gon
Me know say life na turn by turn
Give God all the praises gon
And thank God say man no be God
For no Dey here Dey they sing this song
2020 almost lost it all
Massacre at Lekki front
For civilians wey no carry gun
R.I.P to the ones we lost
E pain e me pass this lyrics gon
Real evil world from the street we come
O' compatriot our country gone
My eyes dey red as I sing this song
Thing wey go wrong e plenty okpor
The government no send their mom
O' mother land tell me what is wrong

We done  dey cry within
The pain is too much
Freedom be the true thing wey we really want

Oga abeg I don dey beg you
Free me  now for my people
Life we live is not simple
Telling you mankind self is evil

Nobody know your story egbon
Learn to humble yourself in all
Cux this life na turn by turn
Only you know how the journey begun
All the times you no feel loved
Learn to show yourself some love
Cux this life na vanity
Promised wey dem no fulfill

They promise to be there for you ( when you call
Because I be dey there for you ( when you called
See me now I dey trouble ( I don dey call
Phone dey ring you are not picking( you no respond
This kind thing wey my eyes don see ( e make me strong
Turn man to another thing ( life is tough
Everyday I go hard on it ( I know wtsup
Hold it down for my family ( it's all love

We done  dey cry within
The pain is too much
Freedom be the true thing wey we really want

Oga abeg I don dey beg you
Free me  now for my people
Life we live is not simple
Telling you mankind self is evil

We done  dey cry within
The pain is too much
Freedom be the true thing wey we really want

Oga abeg I don dey beg you
Free me  now for my people  because
This Life wey we dey live is not simple
Telling you mankind self is evil
Peace

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Mahmud Yahaya

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the NOBODY CARES Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "NOBODY CARES Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13106842/World+Marley/NOBODY+CARES>.

    Missing lyrics by World Marley?

    Know any other songs by World Marley? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Micheal Jackson's last song?
    A You are not alone
    B Earth song
    C Heal the world
    D This is it

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    World Marley tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    NOBODY CARES

    »