Journey (feat. Teshifery)

Boy King

0 fans

Boy King

Boy King is the fifth and final studio album by Wild Beasts, released on 5 August 2016 through Domino Records. more »


2:48

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Boy King ooo
Famous Nobody nana

Ohh ohhh ohhh
Teshifery

My journey far and ano get money for transport fare
Anywhere me wan go I go carry bag and I go trek
Ano fit stand alone, me sef dey hide for my own fears
I follow who know road them lead me inside lions den

You go see me for TV very soon you go shout my name
You go say that small boy wey them say e don seke
Won ti mo kakiri won ti mon Lagbaye
For this journey wey I dey, i wan get the fame

How long is this journey, tell me how long
Enemies coming, turn by turn
I'm still fighting, until I won
I will keep running, running nonstop
How long is this journey, tell me how long
Enemies coming, turn by turn
I'm still fighting, until I won
I will keep running, running nonstop

Praying for good thing every day by day
Keep trying baba maa nje fail
From trenches make I make the fame
That money is all I chase
Daddy must to chop mummy must to chop
Kiwan Jere mi that's my own thought
No stopping till we make it to top
Steady grinding then we wait for luck

Time no dey buh u have to wait
Aye yiole just take the fate
Na mama go dey wen nobody dey
Kilamaje that what we chase
Kaaje wamiri koma sshey late
For where me I dey nobody dey
Uno get anything dem still dey hate
ah dey pray make babba show me the way

As e dey be normally
Na d money go stop the shit
Na my own way ah dey do my things
Go to way up just to keep my dreams

How long is this journey, tell me how long
Enemies coming, turn by turn
I'm still fighting, until I won
I will keep running, running nonstop
How long is this journey, tell me how long
Enemies coming, turn by turn
I'm still fighting, until I won
I will keep running, running nonstop

Them say no sleep make I wake up
But them still tell me say make I get dreams
As in dey be man I wan give up
But wetin I go chop if day break

Tell me how long
Turn by turn
Until I won
Running nonstop

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Mahfuz Adedoyin

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Journey (feat. Teshifery) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Journey (feat. Teshifery) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13062411/Boy+King/Journey+%28feat.+Teshifery%29>.

    Missing lyrics by Boy King?

    Know any other songs by Boy King? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year was the first Woodstock festival held?
    A 1980
    B 1970
    C 1969
    D 1968

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boy King tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!