Diaspora

babz

0 fans

babz


4:09
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Alaye Olufemi Olusanya
Omo oba kiniun mi o erora
Diaspora ra ra ra ra ra ra ra ra
Omo oba diaspora ra ra ra
Hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm
Obodoyinbo! I no go hustle die, I need vacation
Catching a vibe tonight, Muritala airport, I'm back in Lagos
Where dem man dey? Where dem girls with them biggie yansh? Dem want to shake off (yeh)
Money dey where I dey, nothing dey face us
Before the break is over
Man wey no get controller
Spend my money to Skoda
Casamigos no soda
Me I no be pretender
Mr Money big spender
Stephen Kechi defender
Any curse back to sender (back to sender)
Only one time, just for this one time tonight
I wan spend my raba, I get plenty dollar
Only one time, just for this one time tonight
I'm a big spender, from diaspora
I wan spend my raba (spender)
Commot for my face (spender)
I'm from diaspora (big spender)
I don find my way (from diaspora)
I wan spend my raba (spender big spender)
Commot for my face (big spender)
I'm from diaspora (spender)
I don find my way (spender from diaspora)
Reach the venue o, which level o
VI Person o for the entry o
All the girls dem ask is that Fendi or?
Christian Dior? cos I'm flexing o
As you see me so, I no sende o
I'm spending o till I'm empty o
Cos tomorrow back to making dough
I no take it slow so no tell me so
Before the break is over (na na na na na)
Man wey no get controller (na na na na na)
Spend my money to Skoda (na na na na na)
Casamigos no soda (na na na na na)
Me I no be pretender (na na na na na)
Mr Money big spender (na na na na na)
Stephen Kechi defender (na na na na na)
Any curse back to sender (na na na na na)
Only one time, just for this one time tonight
I wan spend my raba, I get plenty dollar
Only one time, just for this one time tonight
I'm a big spender, from diaspora
I wan spend my raba (spender)
Commot for my face (spender)
I'm from diaspora (big spender)
I don find my way (from diaspora)
I wan spend my raba (spender big spender)
Commot for my face (big spender)
I'm from diaspora (spender)
I don find my way (spender from diaspora)

 Struggling with Diaspora? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Olufunwa Olusanya

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Diaspora Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Diaspora Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12987309/babz/Diaspora>.

    Missing lyrics by babz?

    Know any other songs by babz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A Why Don't We
    B One Direction
    C AC/DC
    D BTS

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    babz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!