Real Life

Kogbagidi Jr

0 fans

Kogbagidi Jr


2:27

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eeee
Kogbagidi jr
eyeee

Truly life nah turn by turn but no be by who line up
Omo iyami no dey panic no be by who do first
Doings go on doings won kin mu late comer
Brother if you give up nah im be game over

Life as taught me a lot
It let me believe
Good people dey
Bad people dey
Tin ba shubu mo ma dide
Every morning mo ma n kigbe pe
Ki orimi gbe mi de ibi ire
I dey hustle ki owo mi lede
No sleeping every day by day
Gbere gbere ko gbe ire mi dey
Mo tin hustle no be today
Cashout no be by age
Mo n gbadura ki temi de
Kiya kiya ko ma pe de
Ki iremi de
To ba tide ki ota mi ke
Shise shise no go dey play
Hustle ma pay

Truly life nah turn by turn but no be by who line up
Omo iyami no dey panic no dey by who do first
Doings go on doings won kin mu late comer
Brother if you give up nah im be game over

Awa tiwa lataye melo melo, melo melo
Tojo ba ro ko si nkan kan, ko si nkan kan
Kosowo kosoro mo
Awon temi ogbo nkan kan mo
Oro owo nikan ni mo gbo
Kogbagidi with the new vibe o
Gbe won debe without ticket oo
No be say nah me do pass o
But i among people wey try oo
Gbe body e ko ma jo lo o
Nawo nawo le mi n ba lo oo
Esu oni yawa afi photo oo
Baby baby take it easy oo
Easy easy easy easy o

Truly life nah turn by turn but no be by who line up
Omo iyami no dey panic no dey by who do first
Doings go on doings won kin mu late comer
Brother if you give up nah im be game over

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kogbagidi Shola

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Real Life Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Real Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12968774/Kogbagidi+Jr/Real+Life>.

    Missing lyrics by Kogbagidi Jr?

    Know any other songs by Kogbagidi Jr? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Hey Jude" by the Beatles was sung by?
    A George Harrison
    B John Lennon
    C Paul McCartney
    D Ringo Starr

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kogbagidi Jr tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Real Life

    »