Champion (Wetin Dem Kill)
Bro Mii
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Blessing full my body Blessing full my body Blessing full my body jor Blessing full my body They say life no go sweet (wetin dem kill) Because of charm wey they get (wetin dem kill) Whatsup (wetin dem kill) I mean Baba kill Im son (wetin dem kill) Make I fear (wetin dem kill) Because of power wey dem get (wetin dem kill) Whatsup (wetin dem kill) I'm a city on a hill, I'm a champion Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem I'm so fearless Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem Champion Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem I'm full of the Holyghost Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem So strong na we dey here We got the Holyghost power na who wan fear They wan come do voodoo for me, Funny dey can't stop blessing. Me and Jesus we dey roll gan gan And my blessing dey come sam sam Everyday higher move we dey voom voom voom With the Lord is a win win win Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem I'm so fearless Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem Champion Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem I'm full of the Holyghost Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem E full my body (E full my body) E full my body (E full my body) Blessing full my body jor (E full my body) E full my body Luke twelve seven, second Timothy one verse seven No need to dey fear Christ dey heaven, Even when witches for the town come dey coven Hey mister I'm so covered, Shielded by His word like a feather I'm royal priesthood, I'm a god and a force You see why I can't fear what the enemy does Hey mister I'm so covered, Shielded by His word like a feather I'm royal priesthood, I'm a god and a force You see why I can't fear what the enemy does
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Champion (Wetin Dem Kill) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12780362/Bro+Mii/Champion+%28Wetin+Dem+Kill%29>.
Discuss the Champion (Wetin Dem Kill) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In