Bad belle

Easyyflow

0 fans

Easyyflow


2:43

 Struggling with Bad belle? Become a better singer in 30 days with these videos!

I dey give you flow you dey find tupac
Make you give chance make I drop two verse
If you hear if you freestyle know say I too bad
You no need to tell me say I too sharp
Lyrics me on fire e be like food gas
Breakfast for everybody ni Las las
I just wan to blow I no want to cast

When I see my self ninu pictures yen
Most high fashion all my drips on check
If they turn to bed imma sleep on them
Face my fears mio de kin shey ole

When I see my self ninu pictures yen
Most high fashion all my drips on check
If they turn to bed imma sleep on them
Face my fears mio de kin shey ole

Many people wan compare me
Wonbe ni
Tell them say na jag wey dey bless me
On  a steady
Won feri
My music lori teli
See blessings raining heavy
They can never try to contest me
Wonbe ni
Won fe ri
My music lori teli

Make we no lie
I Dey sing die
Cooking this music like I dey cook rice
I Dey pray to God
Make my shoe shine
Make my face show
You know I be good guy
I say make you calm down I go do fire for fire
I don sabi tipe Tipe na why I dey gara
Make the money long make I jaye biti Arab
Me I no go tire till I put my name for daya

Bad belle wey no bad
Everything I do is for ko le da
I gahs to carry plenty money pada so ile wa
Everything I do is for Ko le da
Bad belle wey no bad
Everything I do is for ko le da
I gahs to carry plenty money pada so ile wa
Tell them say me I be the game changer

Many people wan compare me
Wonbe ni
Tell them say na jag wey dey bless me
On  a steady
Won feri
My music lori teli
See blessings raining heavy
They can never try to contest me
Wonbe ni
Won fe ri
My music Lori teli

No be by na me do pass
And no be by I sabi do jazz
Make you pray for grace wey go make you good pass
No be by na me do pass
And no be by I sabi do jazz
Make you pray for grace wey go make you good pass

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Akinlabi Akintomiwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bad belle Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bad belle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12727424/Easyyflow/Bad+belle>.

    Missing lyrics by Easyyflow?

    Know any other songs by Easyyflow? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of Foreigner played with Aerosmith?
    A Brian Tichy
    B Kelly Hansen
    C Thom Gimbel
    D Mic Jones

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Easyyflow tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!