Precious speed-up (speed-up version)

Kelly sizzy

0 fans

Kelly sizzy


2:31

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

This one no be love o precious
No dey use your Yansh dey Oppress us
Begin my prayer with Jesus
So if you be Pharaoh let us go
I no owe you no offense
Your way no too make sense
Give me love like bros silvee

She no dey gree make I eat one more (yeah ah )
Or  make I kiss her or  even make I touch ( wah)
She no dey gree make I chop Kpomo
This one is funny o (ah ah)
This love is Foreign oh ( wo wo oh oh oh )

If I use her one time she say I go pay
I no fit go house this night na here I won dey o
Why You dey send me
First bank and you dey use Opay
This one is funny o ah
This Love is foreign o

Abeg organize o
I no dey womanize ah
The pattern wey you use e no choke ah
I no dey feel am oh no ah
Maybe if I see you go low
Oh baby Go down down down
Your full package dey make me go manyaya
Kukere for me like iyanyanya
Nor know why you dey greedy for me oh oh oh

This one no be love o precious
No dey use your Yansh dey Oppress us
Begin my prayer with Jesus (wo wo ouu wo)
So if you be Pharaoh let us go
I no owe you no offense ( yeah yeah yeah )
Your way no too make sense ( wo wo ouu wo)
Give me love like bros silvee ( hey yeye)

She no dey gree make I eat one more (ye yah )
Or  make I kiss her or  even make I touch (wa)
She no dey gree make I chop Kpomo
This one is funny o ( ah ah )
This love is Foreign oh ( wowo ouu wo)

If I use her one time she say I go pay
I no fit go house this night na here I won dey o
Why You dey send me
First bank and you dey use Opay
This one is funny o and
This Love is foreign o

Written by : Kelly Utobibi

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: kelly utobibi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Precious speed-up (speed-up version) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Precious speed-up (speed-up version) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12687854/Kelly+sizzy/Precious+speed-up+%28speed-up+version%29>.

    Missing lyrics by Kelly sizzy?

    Know any other songs by Kelly sizzy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Come as you are, as you were, as ____________."
    A I want you to be
    B you want me to be
    C you want to believe
    D I want to believe

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kelly sizzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!