Abobi

Patoranking

1 fan

Patoranking

Patrick Nnaemeka Okorie (born 27 May 1990), better known by his stage name Patoranking, is a Nigerian reggae-dancehall singer and songwriter. He hails from Onicha in Ebonyi State and was born and raised in Ijegun-Egba. Patoranking started his musical career doing underground collaborations with artists such as XProject, Konga, Slam and Reggie Rockstone. He signed a record deal with K-Solo's Igberaga Records in 2010, releasing "Up in D Club" under the outfit. Patoranking became a protégé of Dem Mama Records after collaborating with Timaya on his song "Alubarika". In February 2014, he signed a record deal with Foston Musik and released "Girlie O", a single that put him in the limelight. On 9 February 2015, Patoranking announced via Instagram that he signed a di… more »


 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

(It's Kel P vibes)

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry kaya
The Baba carry kaya

Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you'll die by a gun
How you go feel at the point of no return
'Nuff men dead under the sun

Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim

From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Oh, oh, oh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Patrick Nnaemeka Okorie

Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Abobi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Abobi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12657664/Patoranking/Abobi>.

    Missing lyrics by Patoranking?

    Know any other songs by Patoranking? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song was discussed by the characters in the movie Reservoir Dogs?
    A Coconut
    B Like a virgin
    C Fool for love
    D Across 110th Street

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Patoranking tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!