Beleive

Prince Choi

0 fans

Prince Choi


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Choi ma ti de o
Ohun l'omo t'an so oh
Omo t'an so
Emi l'omo t'an so

Mama say keep your head high
One day say pepper go rest
Rest oh
Be humble don't grumble
Say your blessing no go pass you
Omo ope mo fe hammer o
Make money full bullion van
K'won le k'won le k'won ma ba
L'ola Fatia
Say me I'm living Lavida local
Local
T'owo ba de se o mo pe o ma l'ota o
L'ota oh
Some go friend you
Some go snitch you
Bad belle gan ko ma gbeyin

Akoba adaba
Olorun ma je a ri
As we de hustle hustle everyday say we de pray
Hakuna matata 
Make dem shake body
Se o ti jogododo
Oya jo akwaba

A ti ko 
Pe mo ma ri batise o
Pe mo ma ri ona gbe gba
Agba baller 
On kolosi dey here
Ma fi iku sere o
I'm stacking up all the mula
Make I jolly for the rest of my life 
Fine girls don dey put me for mind o
Hey hey hey
Dem no believe 
Dem no believe say
This boy sabi
But the boy sabi yay
Dem no won see
Dem no won see me
That God made me big
Now dem don dey find me
O le taka sufe
Boda fi yen le
Mo ti lowo o oh
Bebe bebe n lo o

Another flow
Another vibe o
No no no
Music my hope
You make me shine o
No no no
Some people say you no fit blow o oh
Pe ki n wa lo we ori o
But thank God say man no be God o

Akoba adaba Olorun ma je a ri
As we de hustle hustle everyday say we de pray
Hakuna matata 
Make dem shake body
Se o ti jogododo
Oya jo akwaba

A ti ko 
Pe mo ma ri batise o oh
Pe mo ma ri ona gbe gba
Agba baller 
On kolosi dey here
Ma fi iku sere o
I'm stacking up all the mula
Mula
Make I jolly for the rest of my life 
My life
Fine girls don dey put me for mind o
Hey hey hey
Dem no believe 
Dem no believe say
This guy sabi
But the boy sabi yay
Dem no won see
Dem no won see me
That God made me big
Now dem dey find me
O le taka sufe
Boda fi yen le
Mo to lowo o
Bebe bebe n lo o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ademola Adeleke

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Beleive Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Beleive Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12426558/Prince+Choi/Beleive>.

    Missing lyrics by Prince Choi?

    Know any other songs by Prince Choi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    David Coverdale is the founding member and vocalist of which band?
    A Motley Crüe
    B Journey
    C Def Leppard
    D Whitesnake

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Prince Choi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!