Omo See Ma

Dozzybeat & Jay Jigi

0 fans

Dozzybeat & Jay Jigi


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo see ma
Omo see ma
Omo see ma 
Omo see ma
Omo see ma
Omo see ma 
Omo see ma 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

You sound like rhythm and blues from back in the day
Back in the day
I gats practice my line I no wan make mistake
No wan make mistakes
We can have a couple of drinks and head back to my place
Back to my place
When I look in your eyes all I see na your waist

Wetin dey my mind me I go run am 
Give am leg over like I be baller
Girl you set my body on fire
And you know your body I confirm am 

Put in a benz or na Range Rover
Face na naija body na Ghana
Make I catch you inside one corner. Ehh 

Your Booty so fantastic 
Booty got the magic
I be dey depressed but your booty got me happy
Booty got me dancing
I'm high and I'm laughing 
Me I no fit lie you know me I like better thing
I no need reminding
Me I know you got me 
I Dey hear my favorite song when your heart beat
Them wan chance me
Karate or na tai chi 
No fugazi 
Cause them know say you be bad bitch 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

See my baby roll am o roll am 
No go slow down baby no go slow down
Do me so nice o so nice ehh

See my baby roll am o roll am 
No go slow down baby no go slow down
Do me so nice o so nice ehh

I know a couple nice place we can chill out
When the money come you know we gone chop life
Ima give you all you need till you alright 
Forget what the people say na them concern 

Shey na money you want good loving you want
Everything dey as oluwa dey involve
You feeling the rush
Sipping tea on the porch 
Electric shock when our body dey touch Yh

Tell me Wetin dey sup
Girl the heavens know say na you be the one
I know you tell your friends say you feeling the boy
And it's evident that this must be love
Girl you running through my mind like Tobi Amusan 
I fit give you the stars and the moon and the sun
I know it's not news no more girl the street don cold all I need is your body closer. 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma fine girl
Omo see ma baby 
Omo see ma sweetie o
Omo see ma angel 

Omo see ma
Omo see ma
Omo see ma 
Omo see ma
Omo see ma
Omo see ma 
Omo see ma 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chidozie Okeke, Jay Jigi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Omo See Ma Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Omo See Ma Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12425372/Dozzybeat+%26+Jay+Jigi/Omo+See+Ma>.

    Missing lyrics by Dozzybeat & Jay Jigi?

    Know any other songs by Dozzybeat & Jay Jigi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    She can read, she can read, she can read, she's ____.
    A clueless
    B smart
    C brave
    D bad

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dozzybeat & Jay Jigi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!