ROADMAN freestyle

Toby k

0 fans

Toby k


3:08

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

You go make me emotional
Nobody nobody nobody nobody wan do
Wetin anybody fit do
Dem wan leave am for somebody to do
But everybody no wan do the needful
Boju boju
Step up do what the leaders do
Move up with the mantle
Aaan ah eh
Ban tan e ma tan candle eeh
Malo tan candle aah eh e
Eess
I no dey quick vex
But i must confess
Me no like your kind ways
E get some kind taste
N'golo kante
American gbesi
Dominican gbesi
I'm living kanpe
I'm living kanpe
Oooohh ahh eh ah
Water water trickle trickle down my eye
I don't want to make another nigga cry
I just want to make everybody rise
Want to rise aah
Make the song dey go like beans and rice
Shuku shuku dey for inside your eye
Comot am make you no come dey look my side
Look my side
Aah aahh
I stay up burning the incense
You can't come jump inside my fence
You no go wan enter my tent
Inside me na 99 men
Omanme omanme
Daydream e don turn to nightmare
You can't come and break down my step
I no run when e get intense
Ohh ahhh
I know many many men wey dey stand alone
Stand alone
Huunn ohhh aahh ohh ahh ah
And i know several ones wey dey follow oo
Follow oo
Follow follow
Follow follow
Ken Saro-Wiwa
Rolling sativa inna cadilac
Pretty new diva inna my villa
She be latina
They never see me coming like thief
I flow like kanji and i get reserve
Nikola Tesla electromagnet inside my liver
Ohh
Huh huh
Ohh
Eess
I no dey quick vex
But i must confess
Me no like your kind ways
E get some kind taste
N'golo kante
American gbesi
Dominican gbesi
I'm living kanpe
I'm living kanpe
Oooh ahh eh ah
Water water trickle trickle down my eye
I don't want to make another nigga cry
I just want to make everybody rise
Want to rise aah
Make the song dey go like beans and rice
Shuku shuku dey for inside your eye
Comot am make you no come dey look my side
Look my side
Aah aahh
Water water trickle trickle down my eye
I don't want to make another nigga cry
I just want to make everybody rise
Want to rise aah
Make the song dey go like beans and rice
Shuku shuku dey for inside your eye
Comot am make you no come dey look my side
Look my side
Aah aahh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Tobi Adewole

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ROADMAN freestyle Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ROADMAN freestyle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12400878/Toby+k/ROADMAN+freestyle>.

    Missing lyrics by Toby k?

    Know any other songs by Toby k? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the song "Wasted on You"?
    A Keith Urban
    B Blake Shelton
    C Ed Sheeran
    D Morgan Wallen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Toby k tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!