Numbers
KING MEDULLA
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah Eeeee Are you ready Let's go One two three four five six seven eight nine You be my babe Nine eight seven six five four three two one You be my lady One two three four five six seven eight nine You be my babe Nine eight seven six five four three two one You be my lady Just call me Anytime I come girl please talk to me Never feel shy sey you be my shody Never feel shy sey you dey my body eee Dont worry, any other thing you dey hear be story I will be your moon and you be my star Everywhere you go I dey by your side Your side, your side I promise on my honor To be faithful and loyal to you now Everywhere you go ago follow If I no get I go borrow You dey my mind Uu girl I dey like your style Your style, your style I no dey lie I will love you till the day I dieeee One two three four five six seven eight nine You be my babe Nine eight seven six five four three two one You be my lady One two three four five six seven eight nine You be my babe Nine eight seven six five four three two one You be my lady Babe Se me kasaa tiee me Make you no mind no body Dem want your body eeh Babe Se me kasaa tiee me Dem want your body Make you no mind no body Killing it, Killing it, Killing it, Killing it Anything you wear babe girl you have been killing it Killing it, Killing it, Killing it, Killing it Everywhere you go babe girl you have been killing it Killing it, Killing it, Killing it, Killing it Anything you wear babe girl you have been killing it Killing it, Killing it, Killing it, Killing it Everywhere you go babe girl you have been killing it One two three four five six seven eight nine You be my babe Nine eight seven six five four three two one You be my lady One two three four five six seven eight nine You be my babe Nine eight seven six five four three two one You be my lady Lagabrass! You be lady eeee Eeeeeeeee Abonthemix!
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Numbers Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12348129/KING+MEDULLA/Numbers>.
Discuss the Numbers Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In