O N DUN

Timzy

0 fans

Timzy


2:59

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Boytimzy
Every night and day, raise up my hands, bend my kneels to pray
Say I see today and blessings above wey Dey come my way.(wey Dey come my way)
Omo pastor, Wey Dey bone vigil wey Dey go show
Now Omo to nso
Am singing nice songs and I'm too sure
Yes I do me stuff, and when I'm stressed I called on God
Thou the days be rough, but e be one wey Dey keep me strong
Now I'm topping, hitting the shots my aim is on game on (is on game on)
I ain't capping, what ever the case, Na him I go call on.(call on call on)
I say
O ndun when I beat am O dun
O ngbon when I shake am O gbon
Mo ndan when I check am mo ndan
Mo ndan when you check am mo ndan
O ndun when I beat am O dun
O ngbon when I shake am O gbon
Mo ndan when I check am mo ndan
Mo ndan when you check am mo ndan
I cannot believe they mocked and laughed I got nothing to give (Nothing to give)
That I can't even sing, look at you, Na my song you Dey sing (Nothing to give)
Dem be hating, but I munch it up like it's nothing (like it's nothing)
No mistaking, I'm zooming non stop over taking
Me no send dem pops, Dey carry plate come, I go give them chop (I go give dem chop)
Me Dey spread the love with even the ones wey wan see me drop
Now am happy killing the shows you can't even copy(You can't even copy)
I ain't backing off, whatever the case na him I'll lobby
O ndun when I beat am O dun
O ngbon when I shake am O gbon
Mo ndan when I check am mo ndan
Mo ndan when you check am mo ndan
O ndun when I beat am O dun
O ngbon when I shake am O gbon
Mo ndan when I check am mo ndan
Mo ndan when you check am mo ndan
I thank jehovah
Dem Shenk I conquer
Den e turn in laughter
And now it's over

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Timilehin Aderinoye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the O N DUN Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "O N DUN Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12336019/Timzy/O+N+DUN>.

    Missing lyrics by Timzy?

    Know any other songs by Timzy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In Luis Fonsi’s international hit song what does ‘Despacito’ mean?
    A Slowly
    B Generously
    C Rapidly
    D Carefully

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Timzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!