Calculator

Pillz The Energizer

0 fans

Pillz The Energizer


3:07
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Krikata wyn up up on me
Like tornado
Mumbling !!!
I dey calculate like a calculator
Regulate like a regulator
Meditate like a meditator
Elevate like an elevator
I dey calculate like a calculator
Prosecute like a prosecutor
Regulate like a regulator
Eh ba o
Ma lo gbebe mi
No go waist my time
Na my business
so na my concern
That's why I'm
Pressing and pressing
and pressing
and pressing ah
Give me the big big wyn
Could it be the
Henny wey I combine
Could it be the liquor
In the system
Oh I'm pressing and pressing
And pressing her eh….
Krikata wyn up up on me
Like tornado
She wan dey play me like
Ronaldo
Because she fine like
Ini edo
Krikata wyn up up on me
Like tornado
She wan dey play me like
Ronaldo
Because she fine like
Ini edo
Oloyin oloyin oloyin oloyin oloyin
Omo kpupa yen
Olomi olomi olomi olomi olomi
eh
Ibadi yen toh ju
U shatta my bundle
Sabi boy can never lose
E dey rush like that
I can never loose guard
Majo
Majo
I dey with you my odeyewe
Odoyewu odoyewe
U carry big bum bum for two ah
I don dey dey confused ah
She wan dey wyn my scroll ah
One of my man dem know her
E say her name na eunoa
Krikata wyn up up on me
Like tornado
She wan dey play me like
Ronaldo
Because she fine like
Ini edo
omo na
Krikata wyn up up on me
Like tornado
She wan dey play me like
Ronaldo
Because she fine like
Ini edo
I dey calculate like a calculator
Estimate like an estimator
Regulate like a regulator
Bridge the gate like a
Oh I dey calculate like a calculator
Regulate like a regulator
Meditate like a meditator
Elevate like an elevator
Higher ya ya
Sho wa bayi
Moni sho wa bayi
Sho wa bayi
Ijo skakira
Sho wa bayi
Sho wa bayi
Sho wa bayi

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Jesutunji Akinnibosun

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Calculator Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Calculator Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12230955/Pillz+The+Energizer/Calculator>.

    Missing lyrics by Pillz The Energizer?

    Know any other songs by Pillz The Energizer? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I can swallow a bottle of alcohol and I'll feel like _______".
    A Gorilla
    B Jamila
    C Godzilla
    D Chinchilla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pillz The Energizer tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!