Remember (Speed up version)

Kplus

0 fans

Kplus

KPlus (Korean: 케이플러스) is a South Korean model and actors management company established by fashion model-turned-CEO Go Eun-kyung in 2008. more »


1:39

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Remember, my baby, remember
I just want to spend all my cheddar on you
Omo toh dun joor-joor, joor
Fun mi l'eyo kan, kin toh
Ragabomi joor, n toh, toh
I know say you want some more
Mr. Money with vibe, you know, I no dey dull
Don't dull

(Yeba)
My first love in secondary school
Pella for secondary school
She dey green house
I dey red house
She dey gimme green light
And she dey my mind
For class she be first class
For her sake I nor dey miss class
When she walk pass Prima donna
Nor go play me like maradona
Ohm's law, Hooke's law, Boyle's law
Somebody tell Pella I nor read laws
Sabi gal wey sabi do yanga
Sweet pass don jazzy burger
If I be taye she be kehinde
Cause anywhere she dey me I wan dey
See, we be like enugu enugu
Gombe gombe

Gebu', e ni cable
Abena, wa, wa, ka malo to my condo (l'oko mi, jowo)
I get koko, oko omo, o ma je yo (e too bigg), kondo
Mr. Money killing show
Kini dey subsequently
Na frequently, high frequency
When I show, na emergency
Mr. Money, no go show eela
My baby Pella
I wanna love you forever
Baby oh, do you remember?
Remember, my baby, remember
I just want to spend all my cheddar on you
Omo toh dun joor-joor, joor
Fun mi l'eyo kan, kin toh
Ragabomi joor, n toh, toh
I know say you want some more
Mr. Money with vibe, you know, I no dey dull
Don't dull, dull
Give it to me joor-joor, joor
Je a jo ma shakiti bo'-bo'
Skepele, Barbie ioor
My chubby Babylon, I dey knock on your door, door, door
Give it to me joor-joor, joor
Je a jo ma shakiti bo'-bo'
Skepele, Barbie joor
My chubby Babylon, I dey knock on your door
(Tune into the king of sound and blues)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Christian Akakabota

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Remember (Speed up version) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Remember (Speed up version) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12093996/Kplus/Remember+%28Speed+up+version%29>.

    Missing lyrics by Kplus?

    Know any other songs by Kplus? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I turned on the lights, the TV, and the radio. Still I can't escape _____ of you."
    A the thought
    B the ghost
    C the part
    D because

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kplus tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!